Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

When this one enter north?

42,958 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля BENUEGIANT 🐐👑
BENUEGIANT 🐐👑3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Comrade Omoyoma Emmanuel
Comrade Omoyoma Emmanuel3 месяцев назад

If they can bend down to pee like their women, wash after like their women, is it dancing like their women that should be shocking? It's been there, you are just seeing this that's why.

Фото профиля BENUEGIANT 🐐👑
BENUEGIANT 🐐👑3 месяцев назад

Its been there? Since when?

Фото профиля Comrade Omoyoma Emmanuel
Comrade Omoyoma Emmanuel3 месяцев назад

Time immemorial

Фото профиля Cyrup
Cyrup3 месяцев назад

So Una Really Believe say e no touch everywhere 😁 @grok tell them the history of Yan Daudu

Фото профиля kelz🎖️
kelz🎖️3 месяцев назад

women will always support the destruction of man. "your money is our money" dey use her own money spray lesbian men.

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍3 месяцев назад

God abeg😂😂

Фото профиля 𝐌𝐀𝐆𝐀𝐉𝐈 🌚🎭
𝐌𝐀𝐆𝐀𝐉𝐈 🌚🎭3 месяцев назад

@Ugochukwu96_ Men like this de vex me 😭

Фото профиля LouisonFootball
LouisonFootball3 месяцев назад

@xviddownload download

Фото профиля AfrobeatArena
AfrobeatArena3 месяцев назад

I dey suspect my guy, e get as e be I dey suspect my guy, no woman, only mystery I dey suspect my guy, e dey look men too much I dey suspect my guy, the story no dey add up Na @danfo_hustlers talk am. No be me.

Фото профиля CHOKO BOY
CHOKO BOY3 месяцев назад

@table_shaker_ See who supposed check if I still dey alive o

Фото профиля BENUEGIANT 🐐👑
BENUEGIANT 🐐👑3 месяцев назад

@table_shaker_ I no too care about you like that, you no know?

Фото профиля CHOKO BOY
CHOKO BOY3 месяцев назад

@table_shaker_ You wea love me pass your babe 🤣🤣

Фото профиля Elder-kay
Elder-kay3 месяцев назад

@table_shaker_ This country don finish, weytin be this Jesus jesus .

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰3 месяцев назад

Wetin i watch

Фото профиля Après Minuit😈
Après Minuit😈3 месяцев назад

Leave them, Boko haram go soon carry them….

Фото профиля Akanni ❣️ Ẹkùn 🇳🇬 💖
Akanni ❣️ Ẹkùn 🇳🇬 💖3 месяцев назад

It has always been like that, na Una no sabi north. We grew there, know and seen many things not existing on SM yet.

Фото профиля JUDITH ✨🖤
JUDITH ✨🖤3 месяцев назад

What is this 😂😂

Фото профиля Bibby
Bibby3 месяцев назад

The thing shock m

Фото профиля Folly👄
Folly👄3 месяцев назад

@ohgracieoguns What’s going on ?

Фото профиля Oluwaseyi Steven
Oluwaseyi Steven3 месяцев назад

So Uma just Dey notice for South? Jesus! North has been home to all sexual indecency including with animals, Kano zesty guys pass South own, social media no just popular around them. Why you think Abuja is the west African home of LGBT

Фото профиля Vale Posh
Vale Posh3 месяцев назад

All this bandit nor dey do their work again

Фото профиля Ella🍓
Ella🍓3 месяцев назад

E shock me

Фото профиля UZOAMAKA 💓💓🇩🇴
UZOAMAKA 💓💓🇩🇴3 месяцев назад

Co ask

Фото профиля King 👑 graphic designer
King 👑 graphic designer3 месяцев назад

this are just different spices of humans

Фото профиля Michael ige
Michael ige3 месяцев назад

Na north do gay pass

Фото профиля EZE MUO
EZE MUO3 месяцев назад

@Joshwydd_ Make bandits no see this one ohh.

Фото профиля ᴇʙᴇɴ
ᴇʙᴇɴ3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Babatope omobolade
Babatope omobolade3 месяцев назад

Yowa

Фото профиля Magnifico
Magnifico3 месяцев назад

Na woman dey encourage this ones

Фото профиля welove 💵 💵
welove 💵 💵3 месяцев назад

The north has the highest number of homosexuals

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇3 месяцев назад

Steps plenty

Фото профиля King Magniq
King Magniq3 месяцев назад

Every girls dreams man in that village

Фото профиля huskyd
huskyd3 месяцев назад

Women always supporting rubbish

Фото профиля Stacher_lee
Stacher_lee3 месяцев назад

Na like this banditry dey start lol

Фото профиля 𝙹𝚒𝚘𝚔𝚎 𝚌𝚕𝚒𝚗𝚝𝚘𝚗
𝙹𝚒𝚘𝚔𝚎 𝚌𝚕𝚒𝚗𝚝𝚘𝚗3 месяцев назад

North Poco lee

Похожие видео

Geh geh this one enter 😔
0:26

Sensitive content

Geh geh this one enter 😔

𝒎𝒐𝒆.

55,755 просмотров • 1 год назад

This one don enter am 😭
0:38

Sensitive content

This one don enter am 😭

Oyindamola🙄

640,187 просмотров • 2 лет назад