Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When time reach una go come explain to me how Michael Jackson take dance pass Wizkid, Observe that spin first 🤣
43 Yorum

Na only to they nearly fall that Micheal Jackson sabi pass Wizkid

That one wey he dey fall face front abi

Yes ooo 😭😂

We go run am na less

Soonest

Nh that his afronation spinning sweet me pass 🤣🤣

Make GOD nor let eye go turn am one day 😂

Lol, no nii Baba don Sabi am 🤣

Nobody dance pass my Idolo ejoor 😂

Stepper lomo 😂

😂 see baba

Agba dancer 😂

Man performed for people without top , there goat can dress like masquerade to fame crowd

The set list was well tailored to the audience

😂🦅

Baba never miss on that spin🎯🎯

Swrs😹😹😹😹

Are beg o make en no twist en ankle o

If Davido try that turning na ground. But watch out, he will try it soon

Zee Abeg nah😂😂😂

@Iam_benn11 😂

Be calming down I no go fit defend o😂

😂

Baba dey tear step normally

If Jackson still dey alive he go learn from wiz

😂😂😂

Real talk he reminds me of Michael his body his mannerisms…he’s just so chill ❤️🦅

wizkid oo🤣🤣❤️

Una go just open mouth puah 😂😂😂

Alhaji Ibrahim

MACHALA Jackson 😹🦅

@adedamola2001 Be like he just start this thing from Afro Nation 😂

😂steps dey spin

😂😂😂😂

Agba stepper 😂😋

e no good reach am sef

🤣🤣🤣🤣

😂

That market no chop ham

😂😂😂

Biggest joor da father ❤️🦅

Love it😍😍😍😂

🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
When time reach to pay money for club your highness go first clear 😂😂😂
Cleverly 💐
47,734 görüntüleme • 11 ay önce
