正在加载视频...
视频加载失败
When two ex link up
39 条评论

😂😂😹 “Thank God I shaved” for someone that said, “no funny shit”😂 Women!! Before anything happens, they’re already prepared.

She’s already ahead of him

😹

Because of blender he blend her

Na so me and my ex do oo till she pack come my side omo

Me I no fit get anything do with my ex again

Them really do u bad be that

So girls can touch a guy's biceps and chest but guy cannot touch your nyash? Who put visual value for nyash? Tsww

This is real asf!😂

Now they don bend you because of blender. By the way, wetin concern blender with shaving 🪒?

Women just want us to play the game if you're a good player they'll love you

Just the blender and thank God you shave

I need her to say Jerry again please

From blender u go bend her

Thank god I shaved and na blender you come see 😂

Men gather here 😂😂

All my ex dem be almajiri 😂😂

Na only blender I come meet oo 😂

Y them use the name Jerry all jerry are innocent 😂

Omoh 😂😂🤣🤣

Una de craze 😅

Did I just hear “Thank God I shave o”

Once woman still dey talk to her ex, I don leave you miaaa

Shebi na light She will come

Legend of the seeker. Both of them are seeker's

Why do you even park in the first place ? That means you both likes each other

Because of blender, he bend her 🤣

Looks funny but that's the sad reality for all that give access to their exes .

The blender and you be blended

😀😀

😂una life don spoil

@xviddownload download this video

Wait,who see the blender??

Osi thank God I shaved 😆 🤣 😂

Did I hear 😳😂 “Thank God I shave o”

Mumu boy you no fit hold her well and she they hold and touching you everywhere you think is normal ozuor

That's true love for me oo

Werey meji

I think I need a light in my life
相关视频
Ferran Torres x Dembélé, when two world-class players link up 😮💨🔥
Ligue 1 English
275,927 次观看 • 1 个月前

