Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
WHEN U ARE A MAN…😅😅😅
54,870 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Omoh Man dey try oooo, I swear Make God sha make things easy for every man out there 🙏

Oga gan afi bi sare oloshi 😂😂😂😂

Radio ipinle Oyo self collect🤣🤣🤣

First time wey I go feel remorse for your skit be this

See the person wey you chop slap for oooo😩😩😩😩😩🤦♂️🤦♂️🤦♂️🤦♂️

Iyawo sara 😂 this lady don outfra 😂😂

Mad combo😂 Be like youna nono say some of us Dey drink ogogoro as we Dey watch youna content….ti oti ba sapa mi lori pere 🤣🤣🤣🤣

No be every woman be like this. Before social media start dey plant wrong impression about women in marriage

And na Eve send man away from garden of Eden. Otida

Afi bi sare oloshi 😹😹

This is the first time I will see Adigun been hold not to eat. The curse held him, he couldn't eat 😃😃

Caveat; not all women are like this. Just appreciate everyone working to make the home stand despite the odds

Haaaaa i felt so sad for him.

She don see him finish

This woman get bad mouth, kilode 😀

She can’t imagine all the slap wey you collect before getting the food

Yoruba sweet 😂🤣🤣

Who is this girl? Damn it.

I too love this girl 😂😂 Tawa or what’s her name

They won’t see the pain it’s god plan bruhhh🥹🥹

@Dhebola1 😭😭😭😭😭😭😭

Werey olounje

Call eeeeeee 😂😂

Can't close my mouth. LMAO. "Aiye Fe WA do'juru bu radio ipinle Oyo" 🤣🤣🤣

Wait, is this the lady's voice or it is a voiceover?

Oju aye yin dojude bi ipinle oyo 😂😂😂

The moments

This woman and bad mouth na 5&6 haba kilode 😂😂🤣🤣

Tanwa diedie na

May God crown all our efforts 🙏🙏🙏

With all the slap wey you chop 😭😭😭

😂😂😂😂

Only food food skit. Get more ideas
