正在加载视频...
视频加载失败
When una unlock this level? 🤨
1,183,466 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Big M2 年前
Na 1.1M credit alert you get after all these? 😂 Asin $1k ?

Than®2 年前
God patiently looking at him

Tobi Gold2 年前
I thank God for knowing, believing and trusting God and hard work

iyke Daniel 🇳🇬🇺🇸2 年前
No wonder Kanayo tell me say the only way wey remain, my mind no go fit carry me.

💥GABRIEL 💯💥2 年前
All these only for 1k dolls E don be for you o

SYMPLYBELLS 發達 成長 (Ø,G)2 年前
All this sacrifices net worth no go pass $5k 💀 Who cheat who?

Olons2 年前
Be like say dem no watch Diamond Ring with Liz Benson, RMD and Teju Babyface

SugarMan2 年前
E no go still get money reach Victor Osimhen

Dotman 𓃵2 年前
There is a way that seems right to a man, the end of it is destruction

Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧2 年前
Upon all these, Deeman fit still get money pass una
