Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

When una unlock this level? 🤨

1,183,466 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Big M
Big Mvor 2 Jahren

Na 1.1M credit alert you get after all these? 😂 Asin $1k ?

Profilbild von Than®
Than®vor 2 Jahren

God patiently looking at him

Profilbild von Tobi Gold
Tobi Goldvor 2 Jahren

I thank God for knowing, believing and trusting God and hard work

Profilbild von iyke Daniel 🇳🇬🇺🇸
iyke Daniel 🇳🇬🇺🇸vor 2 Jahren

No wonder Kanayo tell me say the only way wey remain, my mind no go fit carry me.

Profilbild von 💥GABRIEL 💯💥
💥GABRIEL 💯💥vor 2 Jahren

All these only for 1k dolls E don be for you o

Profilbild von SYMPLYBELLS 發達 成長 (Ø,G)
SYMPLYBELLS 發達 成長 (Ø,G)vor 2 Jahren

All this sacrifices net worth no go pass $5k 💀 Who cheat who?

Profilbild von Olons
Olonsvor 2 Jahren

Be like say dem no watch Diamond Ring with Liz Benson, RMD and Teju Babyface

Profilbild von SugarMan
SugarManvor 2 Jahren

E no go still get money reach Victor Osimhen

Profilbild von Dotman 𓃵⁩
Dotman 𓃵⁩vor 2 Jahren

There is a way that seems right to a man, the end of it is destruction

Profilbild von Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧
Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧vor 2 Jahren

Upon all these, Deeman fit still get money pass una

Ähnliche Videos