Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

When una unlock this level? 🤨

1,183,466 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Big M
Big M2 лет назад

Na 1.1M credit alert you get after all these? 😂 Asin $1k ?

Фото профиля Than®
Than®2 лет назад

God patiently looking at him

Фото профиля Tobi Gold
Tobi Gold2 лет назад

I thank God for knowing, believing and trusting God and hard work

Фото профиля iyke Daniel 🇳🇬🇺🇸
iyke Daniel 🇳🇬🇺🇸2 лет назад

No wonder Kanayo tell me say the only way wey remain, my mind no go fit carry me.

Фото профиля 💥GABRIEL 💯💥
💥GABRIEL 💯💥2 лет назад

All these only for 1k dolls E don be for you o

Фото профиля SYMPLYBELLS 發達 成長 (Ø,G)
SYMPLYBELLS 發達 成長 (Ø,G)2 лет назад

All this sacrifices net worth no go pass $5k 💀 Who cheat who?

Фото профиля Olons
Olons2 лет назад

Be like say dem no watch Diamond Ring with Liz Benson, RMD and Teju Babyface

Фото профиля SugarMan
SugarMan2 лет назад

E no go still get money reach Victor Osimhen

Фото профиля Dotman 𓃵⁩
Dotman 𓃵⁩2 лет назад

There is a way that seems right to a man, the end of it is destruction

Фото профиля Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧
Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧2 лет назад

Upon all these, Deeman fit still get money pass una

Похожие видео