ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
When you discover your course is a scam๐๐ญ
51 ๆก่ฏ่ฎบ

Once you hear you can work anywhere Guy nah rubbish you go study ๐

๐ญ๐ญ

Na so odumeje say people wey dey study po science dey waste time I wan cryโฆmy own course

๐

Ambassador to any country ๐คฃ

@rc_gadget ๐

Omo, as I watch this video, I remember say people Dey get Time talk for road like this for other states, even with drivers. Lagos don make me almost forget ๐

Lagos go humble you ๐

If they tell you "you can work anywhere", just know say na useless course you study o.

Course is not a scam, na just the country wey we dey

I carry bike won go Write exam, I con Dey swear for the oga wey Dey take the course Naso this bike man ask me say Shey nah Civil Engr i Dey do ni, my mind first Dey ๐ I said YES ! Next thing wey I go hear him say , Nah same course we study o, I graduated 2021 omo i won laugh ๐

God Abeg o ๐ญ๐ญ

U can work anywhere ๐

@krixxboymusic ๐๐

History nd intl students

๐ญ๐ญ

Once you tell person your course and they tell you that you can work anywhere just sabi say nah rubbish you study for school

๐๐

U are already learning on the job ๐๐๐๐๐

What happened how?๐ you fit work anywhere u nva crab am๐คฃ

I discovered it immediately after graduating e pain me sha

Your eye go fess blur ๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐

Hin no go blur ke ๐

Q: What happen? A: What happen how? Q: You don't want.... A: You no wan wetin? You fit work anywhere ๐ญ๐ญ๐ญ

I really enjoyed this video

Lol this so hilarious- but why did he just come down straight up

Almost all Nigerian universities course are scam

No be imo trade and investment center una drive pass ๐ฅน

Why God never bless you na ๐

@IMANGELSWAKODIE @IHECHIRURU

Pour me water guy ๐ญ

๐

Kindly fb big man

History and International Relations is not a scam if you know what youโre doing๐

The guy wept.... History and international studies 3 : 16

One headache go first catch you ๐๐

School for Nigeria no be here

๐ญ๐๐I don die ๐

Haffa relax ๐

Na my course be that ooo ๐ช Now I Dey beg Napoli to score ๐ช

God Abeg ๐ญ

God abeg ๐ช๐ช This one no be life But of a truth you can work anywhere I mean look at me ,a professional high risk sport analysis expert ๐

Na the way him shake am funny me pass ๐ญ

And na my course๐๐๐ญ

Sorry bro ๐

@lonewolfe_01

Guy!!! All my millions!๐๐๐ญ๐ญ

That is never anyone's course in life ๐

Your mind go first stop ticking

@SalamiIyan50934

First class Dey drive korope Guy with 2:2 ๐ญ๐ญ๐ญ

