Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
When you go visit your PH girlfriend unannounced ๐๐ญ How true is this?
180,876 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
52 ๆก่ฏ่ฎบ

The boyfriend: I am no more interested because i can't date a cultist The girlfriend:

God Abeg ๐

The idea of PH you guys have in your head is all Fallacy

Okay now

You come wear red cap on top ๐

Imagine oo ๐

You still day to listen?

No mind am ๐

I wonโt breakup with her ooo Iโll change my sim pack away from where she visit me then block some people that know us together that a peaceful life

See as you dey do ๐

The voice of the sounds like who dey ๐ card for the first time with tears ๐ญ

๐๐

She dey sound like who dey cry ๐ญ

Maybe nah from serious mending

Better one. Them just start to carry bag

๐๐

I no sure if dem dey speak English for ph ๐

๐

Port Harcourt is not even like this anymore. All these old OT about PH wey una get na just nonsense. People are growing here.

Cc - @Mawutin_dmw

Thanks the repost @Enrichedvibez

Ywlc bro ๐๐ฅ

Why he come dh run dem go beat him ?

Okay if hin reach your turn enter

Oya I go update you

Oga run oo, the one mama reject papa reject so, Na you wan cun accept her?? Run for your life

@UzomOkeke who goes ๐ช

Did I hear arsenal remains my final destination ๐คฃ๐

They de knack they self Na. Les bee

Lol ๐

I hate watching cult related content If your opponent cultist hears the audio now as Iโm indoors or in transit Wonโt they start to think otherwise!? Or am I the only one concerned about this!?

My video ๐๐ done reach here

Nah you get cultist girlfriend Abi ๐

Aswear๐๐

You no go run ke

Dem born am well ๐

Follow back great man

50% accurate.

How sure are you?

U for wait ask who dey inside Maybe u for join do 2.3 or 4 some

THIS IS NOT TRUE.

Abeg make person turn am to snapchat sound abeg ๐๐ญ

So untrue ๐

Things this generation glorify

Always used to enter all these girls wahala that year because of their men that I donโt even have time for ooo. That day Harbour road girls for finish me. Na God save me ๐ฅฒ

E no better make u just cheat ๐ฉ๐ฉ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Them no born you well to break up after you hear this

Nonsense

Why her voice dey tremble ๐ญ๐ญ

This is the most useless and baseless content i have wasted my data and time on๐

All this one no concern Wike abeg make dem rest ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
So, men, this is how most of you behave when your girlfriend or wife denies you access to her body? ๐ฉ๐
ONYEKA V โข
99,213 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
