Loading video...
Video Failed to Load
When you hit rock bottom nothing makes sense to you anymore
79,916 views • 14 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

Na then them go say you nonchalant lol

Back then, If na me you leave with bone, carry flesh comot, I fit do the same thing.

My life currently

You just too sabii all this thing guyy 😂

You Dey owe rent ? 1k videos in Two days 😂

You Dey always MUZZ me

Ragebait

i am a fan i swear

😂😂

Trust me this is true

😂😂avoid this type of friends na to dey add to your problem dem sabi 😭

Rage bait 😂

Read bible😂💔

If na kiddi they bring this kind babe for settings for, e go take am?

You dey rage bait me bro😂

😂😂

I dey tell u my bro, nothing go make sense again

Nice one guys

Rage bait

E go be like play 😹 Em eyes go clear soon

Na watin the do me now be this😂😂

nice one guys 😂🤣

You no go want like anybody and “make no body like me…make i just dey jeje”. Lol

Them want rage bait you

Omorh, na me be Divine. If money no dey,

I Dey antisocial 😂😭

lol😂😂 that's how they are

Each mallam with hin kettle

you no go just dey this world

Idan don die

Bone and flesh 😂

@fataidtb he dey do like you 😂🤣

Pay rent for lekki!!! Too real

“I be gay oo”😭😭😭😭😂

Can relate 😂😂
Related Videos
Sensitive content
Non-binary person says her gay boyfriend has a vulva… welcome to pride 2026. Nothing makes sense anymore
Arielle Scarcella
37,748 views • 3 months ago
