Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
When you know your friend too well😹
255,069 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

E good make you really sabi who dey with you. Now, there is no way you will ever hear that she vex or quarrel with her friend because of man because she already knows the kind of person she is. And she in the other hand can never truly open up to that kind of friend if she wants to get serious 😂. Na cruise relationship be this one

You get it right😂

This thing no be cruise. Na real matters 😂

Which kind friend be this😂

See as she sell her out😂

You go think say na content 😂 most women are their own enemies 😂

😂😂😂 the girl sabi her friend and majority or girls are like that

Did I just hear “Yoruba talk”? She Dey mad

She saw an opportunity

This one pass witch o

Na Dog go chop her mouth for including Yoruba for her nonsense skit wey no dey teach anything.

Girls assemble, is this really true about you people?

you go think say na cruise

😂😂 That last statement

Why are women like this, they only express interest when their friend show interest

E dey happen steady

😭😭😅😅 she knows her gannnnnnnn

You no fit Dey come my side carry another person come

Lol... This is so real. I used to have a friend like this. 😭😭

She's a good friend ☺️ She can take ur curse And still take ur blessings 😁😜

Women wey dey into competition with themselves

Women worst pass that Gvn weh police man carry so..😂😂😂

Yoruba talk ?? Ikú loma pa e o

Nawaz oo 😂

What kind of Yoruba talk is that. Na Yoruba dey talk nonsense

woman worst pass that gun wey policeman carry so

Na best friend be that

Kai, just imagine that mindset, sellout

This one no be lie I'm a testimony

What type of Yoruba is that

🤣

Wetin woman do woman!

😂

If you know the people you Dey waka with life go easy 😅

Naso that gender dey do???
Похожие видео
Sensitive content
When she finally let you smãsh after so many years in friend zone 😹😹
Ella😍
4,746,507 просмотров • 6 месяцев назад
