Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
When you master the art of dodging billing 😂
Комментарии: 35

This woman is always m!sch!evous. 😂😂😂

Baba don learn all her skills 😂

The husband no gree for am, no wonder she didn't sing this time😂😂😂

Make I go learn work from him asap

Everywhere ponmo sharp sharp!!! From 900k ke, to 400k is a goal! 🤣

Ahswear 😂 Omo this couple don kill me walai 😂😂

I been dey wait make the man own engineer say 200k last. So d woman go send the 400k give the man and the man go pocket 200k

Sharp 💯 for brotherly😂

The guy bad

This woman got dey like this real life Amateur criminal

This her husband don wise finally 😂😂

@duruakut Bush meat don finally catch hunter 😂😂😂

I stopped watching skit ,because the man always behave like otule

😂😂

So this husband don finally get sense? 🤣

You think say you get sense 🤣🤣😂

This man don dey de wise!!!

All this one na skit, No be my mama Edu.

@CuzzyDurban First time wey the man go win this woman be this..🤣🤣

😂😂 when u sabi who u Dey deal with

I don die 😭 Omo

See tactics ooo 😭😂 at some point if a man is not wise a woman can ruin u

From the first time I knew this woman, she never change till now

She must be an Anambra woman from the east.

Your husband don dey wise oo 😎🤝

U think say na you always wise pass 😂😂😂😂

Carry evil forest put for house 🤣

If we start been brutally honest and stop pampering these women they can’t be in any relation or marriage. We have to treat them like kids for them to be happy.

Woman wey go leave my house that same day

So scripted No be so e Dey happen for real life sha.

Ahhhr my mentor husband don dey counter attack oo

Her husband don dey wise 😹😹

Women and thieves 5&6

Na fight them go turn am to

Abeg make una paste the two engr number i get 100k
Похожие видео
When the master of cheating gets cheated 😂
Kunwar Abhishek Parmar
104,458 просмотров • 7 месяцев назад
