Loading video...
Video Failed to Load
When you play the game smarter
156,796 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

I always like your content, you are a coded man

Do this still happen reality ?

If woman give me 800 million I no go let her do anything again I go just Dey give am orgasm till thy kingdom come

Your fantasy will put you in depression bro

As a Man wey guide no quick die oo

Just one jackpot lik this and I’m good to go 😩

Stupid content

Una Dey transfer 800M within seconds 😂

800 million naira Taaa everywhere maramma na😊😊😊

Real life no be carton, this doesn’t happen reality. 💔

Bro's future is bright

@Awesomecontent0 So husband no go ask the girl how she afford the iPhone

Abeg make una find big mama for me sef 🙏

I think say you wan cast am 😂

Man no dey loose guard for money matters, make she keep the iphone no worries😂😂😂

The reason movies are produced isn’t for you to copy everything into your life as magic, it’s soly to get you excited for 1 sec of your life to do something meaningful with the excitement I don’t understand why adults watch fictions, start arguing if it happens in reality. Shuu

Only on movies we do see big man fall in love wit poor girls and big women falling in love with poor guys… movies no be reality, try hustle oo as a man

No be real life ohh

If any woman press me 800Meter i no deh go anywhere again oo. Even my mama no fit call me back 😩😂😂

Things that will never happen 😂😂

@Gabi_G_bril which girl go send me 1m

Waiting blessing bayo dey find for here 😂

E no Dey happen for real life ooo

Lie too much 800M one time transfer ke which kind bank be that 🤦🏾🤣🤣

As I hear 800 million na once I lose interest for the video

Things that can only happen in contents

I no even understand wetin I dey watch

Hmmm

No Ugandan woman can

800M No vex me abeg

This video supposed to be series 😅😅😅

Omo this one na for skit and movies e dey happen. E no real 😂
