正在加载视频...

视频加载失败

When you realized January is 12weeks 😩😩

144,694 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

am_toskid_tee🐐 的头像
am_toskid_tee🐐1 年前

😂😂... Make me sef go sell my Christmas tree and light asap

Leo Photography International🇹🇬🇳🇬 的头像
Leo Photography International🇹🇬🇳🇬1 年前

The sapa never touch you well. If e touch you well na Oranyan you go come sell your Christmas tree and electronics 😅😂

Ibetechgeneral22 的头像
Ibetechgeneral221 年前

You lied bro na 90 day's dey inside January I just used 9 days now

ÇÃĘŚÅR💎🎲🇳🇬🇨🇭🇬🇧 的头像
ÇÃĘŚÅR💎🎲🇳🇬🇨🇭🇬🇧1 年前

Na always @segunjohnsonn Dey put you for this position and you no Dey ever learn 🤣🤣🤣🤣🤣

Ayo, Dara’s dad.🇳🇬 的头像
Ayo, Dara’s dad.🇳🇬1 年前

Comot the agbada make people for know say you serious

Adékúnlé Odérìndé 的头像
Adékúnlé Odérìndé1 年前

Sell your jingle bell 🤣🤣🤣

Tomiwa 的头像
Tomiwa1 年前

Sheybi na ride you still park for their. Baba you still soft.

Omofuma Abraham 的头像
Omofuma Abraham1 年前

Brr that Feliz Navidad wah u turn burst my medulla oblongata 😂😂💔💔Baami follow back abeg make I Dey chop ur skit steady 😂😂😂😂

Big_Chili 🌶️ 的头像
Big_Chili 🌶️1 年前

This guy na the worst person to sell aso ebi to 😂😂😂

Jacuzzi 的头像
Jacuzzi1 年前

Felix Na The Dad😂

相关视频