正在加载视频...

视频加载失败

When you think your child is into cybercrime 🤣🤣

344,142 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

OBIM 的头像
OBIM9 个月前

Where you for see this kolu abeg😂

YoungAde ⚽️ 🤍 的头像
YoungAde ⚽️ 🤍9 个月前

You don go back to your normal content.

Chioma ❁ 的头像
Chioma ❁9 个月前

You no just serious walahi 😂

BUCHI BELUCHI 的头像
BUCHI BELUCHI9 个月前

Mumu boy.... you leave this grace God give you go collect gig for tax. You no try guy

_⛳️ 的头像
_⛳️9 个月前

W in the fuckin shat😂⛳️

OBIM 的头像
OBIM9 个月前

I no come know which one you sabi pass, weather n music abi na comedy

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫9 个月前

😂😂😂😭😭

“TUNDE” 的头像
“TUNDE”9 个月前

Why, brother why ?! 😂

Uncommon Kvng⚡️ 的头像
Uncommon Kvng⚡️9 个月前

Weytin be this now!!!! 🤣🤣🤣🤣

@PLørd 的头像
@PLørd9 个月前

I dey chop now Later

Billions Radar🔱 的头像
Billions Radar🔱9 个月前

Twitch CEO about to see 30 million new Nigeria streamers in 2026

GIF 的头像
GIF9 个月前

I done cook your kolu… na hi Dey chop now

Opposite Talks 的头像
Opposite Talks9 个月前

Leave music this man go continue your comedy 😂😂💔💔💔

✌🏼 的头像
✌🏼9 个月前

My child is into tax scam how can I stop him?

Blue 的头像
Blue9 个月前

Imagine say you guide with the money you use travel 36 states, you for no dey collect tax gig now wey e don red for you.

Unpopular Opinion 的头像
Unpopular Opinion9 个月前

You go just use everything Dey do content. And the content Dey enter. Abeg who cut the soap for you?

HÓLA❤️💡 的头像
HÓLA❤️💡9 个月前

Lmao 🤣….. your own koolu Dey looking like ibeji òran 🤣🤣🤣

Nnámdí 的头像
Nnámdí9 个月前

This is what you do best and not taking gigs that will k!ll your fans.

MR OLA 的头像
MR OLA9 个月前

You go carry gods come livestream ke 😂😂😂

Not2bad 的头像
Not2bad9 个月前

Every street child our there has once faced the temptation to survive via cyber crime 💯

NuggetMan 👽 的头像
NuggetMan 👽9 个月前

Why you post that kind thing and na you sing hunger dey o hunger dey smh 🤦‍♂️

Fesborn | Website & Sales 的头像
Fesborn | Website & Sales9 个月前

Kolu don turn mentor 😂

Road To 100k followers 的头像
Road To 100k followers9 个月前

that last part ehn you be Mumu sha last last plus mumuness dey pay

The Special One👁 的头像
The Special One👁9 个月前

Nas you think this one well, e enter die. Your creativity is your strong point. ❤

Nuel oprah 的头像
Nuel oprah9 个月前

You be imbecile las las. We all thought you were different. Judas

JC⚡ 的头像
JC⚡9 个月前

This Kolu better pass the original 😂

lemarraw 的头像
lemarraw9 个月前

E too sabi in that comedian thing 😂😂😂🔥

YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹 的头像
YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹9 个月前

Them no dey hear your gbedu again

Oba_Sznn 的头像
Oba_Sznn9 个月前

Na tax skit? I no won waste my data

MensahNGH 🦍🇳🇬🇬🇭 的头像
MensahNGH 🦍🇳🇬🇬🇭9 个月前

This your kolu face wey I see now go really worry me for dream this night😂😂

𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢 的头像
𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢9 个月前

Lol

Ekene onye mbano 的头像
Ekene onye mbano9 个月前

Oga you no funny again oo You go collect gig for tax

Dead Poet 的头像
Dead Poet9 个月前

how much dem pay you for that tax gig

Smokie 的头像
Smokie9 个月前

If you want to dey collect government gig no dey cos play Igboman I take God beg you. Choose one place dey dia thank you.

Mheedex can do it. 的头像
Mheedex can do it.9 个月前

You run upload skit, you think we no go catch u werey

相关视频