Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When you try to quit smoking Agkay
140,766 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

real stoners don’t pressure people to smoke, if I pass you J and you say you don’t smoke, it’s totally cool

Cana will never leave you 😂 He must manipulate you to keep buying from him

I don't think any addiction more difficult to stop than wanking 😅

Resist peer pressure!quit going to such gatherings if you don’t want to be influenced

I don quit already, 4 months now without smoking , God is good

make i use 3k guide omor god punish poverty

That betrayal you feel when your blood no gree collect your puff pass

There’s always that one friend who will give you reasons to believe canabis can help with everything 😂😂😂

This Cardin una Dey always mention Dey misleading, those people are clearly scammers

All this content creators are scammers, always advertising carding. No worries una cup go soon full

@Savage_goal Too real bro E be like them dey send them 😂

Please what is the purpose of ths content. So after promoting betting, it is smoking now. Proper crap.

Na that time your friends wey dey take Scottish go start dey buy Cana 😭😭

This is the situation I find myself in right now 😂😂

When was cannabis legalized in this country?

Quiting smoking is difficult

My guy wey dey uk tell me before him go uk say nothing go make am smoke again na me and an stop the same week me i don dey four months now but him dey blow since him enter uk April i shock self

My hostel boys Dem... Na when I talk say I no wan smoke again na then, dey go remember say dey wan come smoke for back of my window.

Society no Dey help at allll

I quit once and didnt go back... for now sha

I tire jare, I don quit like 1 million times

Smoke ooo Very important

Is this an advert for smoking? 🚭🤦

Loudy fool walahi😂😂

I’m back 😂

This is fake abeg a years and five months I stopped smoking now....lol tho it isn't easy but thank God for life

That camera angle as that manchy say “Who talk that one” 👏🏼

Me last week,😉las lad I don go back to the dustbin thankGod I see the crusher , Rizz and Filter 😆

Everybody don dey smoke

God pls help me stop

😂😂😂😂

Nh make a noh talk bro!

First rule to stop smoking stay far away from smoking friends and joints

Current situation 😂😂
Benzer Videolar
When you quit 4 years ago but still try to run the place 😭🍔
My Mixtapez
74,652 görüntüleme • 6 ay önce
When it's been 2 days since you've quit smoking:
Cigarette Nostalgia
1,057,246 görüntüleme • 3 ay önce
