Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
When your babe dey fuck up ๐๐
116,937 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Who notice say na advert Chidera run like this no be skit ? ๐

Jude still collect stray bullet

Why she go call her EX, women no dey ever move on

How is the house gonna stay cool in warm weather, thereโs less than 3M between both houses. Disgusting

You must get Juju or Jude ...lol

This guy sabi all the babes wey get bbl for Lagos

Are you a make up artist ๐ญ๐

Jude don collect straight one ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nyash Realtors in Lagos ๐๐๐

Lol inside this content, them P Square family matter still dey inside ๐

NIGERIAN HOUSES ARE NOT INDIGENOUS BUILD SOMETHING THAT ALIGNS WITH OUT CLIMATIC CONDITIONS AND ENVIRONMENTAL FACTORS

Weytin concern Jude for the matter na๐คฃ๐คฃ

Jude still collect straight bullet ๐คฃ

Use Jude..... stray bullet

Jude or juju I see what you did there ๐ Something dangerous must dey involve..

You gas use juju or use Jude ๐๐๐

Chidera na idiot ๐คฃ

This is very exquisite. Love all the views.

Abeg where @Chi_dera_madu go hide ๐ค

We have to sell this house

Brooo shut up nah I wan cry u never ready to sell

๐

Horny client ogini

Honey client ๐๐๐

Jude ke๐๐

Chidera na goat ๐๐๐๐๐

Honey client. Lmao

Is this guy suppose to be funny ?

E say na hungry client๐๐

๐๐๐

Please how much be de property?? Send the girl number for me

I swear I see the potential in you Omoge๐๐ฉ
