Loading video...
Video Failed to Load
When your babe likes food. This is content🤣😂
33 Comments

Did I just heard I will bite your bre@st !!

This is just real life man😂😂 you gats choose problem wey you dey compatible with 😂😂😂

Just dey with your glutton jeje o 😂

My own na the bwess I dey look

Abeg o...it's better for akpamgbo to put her hand at the back of food than on my cheek or head 😄😆

Omo just dey date that girl when you don spoil oh nothing dey outside 😂😂😂

Make she die if she wan die ooo weytin be this 😂😂

Na like this some men dey dig their grave. You go get wife for house wey dey give you peace , you go use your hand go find ogbanje for street wey go finish your money , disrespect you , share infection with you every weekend and still give you high blood pressure.

Despite everything that is going on with poco Lee Una never still fear woman Dey pack them for skit

It was at this moment that he knew glutton is better than wrestler 😅

Eat oo na that body I love 😘

The opposite of chop chop na man beater ..general don Kee me

As long I have the money I prefer some one that like eating food than the one that slap, & beat me up 😂😂

Foodie or chubby girls don't cheat Ask around... They love food more than man So they don't go looking

It is better to be eaten, than beaten Abi how dem take talk am sef

For ordinary small chops wer she order🤣

Make we settle with that one wey dey eat abeg

U better carry your foodie oooh! E better pass violence girlfriend!! Na the what did I do and if I did not eat I will die part off me! 🤣

Nah why I no wan leave my bae nothing Dey outside

Glutton is better than anger issues 😂

Reminds me of my girl in Jos.. real glutton

So you guys didn't notice that she She left with his phone. Lolz

Na @it_Rutie sister be this 👌 🤣🤣🤣

This life no body is perfect so you gats find a girl you fit hand her owo wahala at least make e be girl wey dey listen to you If she dey listen small hope dey 😀😀😂😂😂

Nah food she like, she no kee person 😂😂

na food she like she no kill person,, but truth is most of Nigerian girls have same anger issues it’s like entitlement syndrome

Ruth leave food alone

Find contentment wherever you are because where you would go might be worse

Abeg abezz nor be for this kind content shuu see that one mouth 😂

Eat on my wombiliki wobia 😂😂😂

Please am I the only one who love to watch his favorite girl eating? 💀😂

Sheybe na content be this?🤭😅…the day wey I go catch all those fb jargons wey call themselves content creators enh,them go gather for us that day 😏

No be ruth be that
Related Videos
Sensitive content
This is content 😂🤣🤣
OLAMIDE 🌸💖
686,269 views • 1 year ago
