Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When your generosity screams for recognition, it's no longer about giving, it's about validation
21,546 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

After watching that video a part of me wished that I have money so I can also help the needy bro social media is also a way changing life passing message directly and indirectly so many people started giving because they see such videos on the media that video has passed a message about giving and it touched my soul if I have tomorrow I will be a part of people who give

Help people around your neighborhood first ,that's how you build your name not from social media

As long as you are able to put a smile on someone face it’s doesn’t no matter any more love is strong when you put a smile on a face

This bros too dense... you no fit talk say wiz never do this kind thing for hin life before....if una don hate person like this, anything way he do for una face go dy irritate una.. stop the hate man....

As the guy dey cook for dem u no see dat part oo but na when Davido dey give am money you old dirty pig 🐖 foolish old fool you’re probably older than Davido and in this your age you wan still dey do online bants dirty pig 🐖 you and Davido who dey validation ? Fool at 40

They should keep seeking validation so far lives are changing - validation you no seek, help you no help

with that your grey hair, when Jesus feed 500 peoples e code am

If E dey give for secret , na the same una go talk say @davido no dey give , now e give publicly na still same una say na public validation ... You cannot tell a man how he gives is money out ...

If him no do am, na una go still complain. Him do am una still complain. Na him money anyhow him use am nothing Consign u

No worry your cup will full one day wey men will catch you for one corner, you too mumu

You’re the most f00lish illiterate of all time

As the guy dey cook for dem u no see dat part oo but na when Davido dey give am money you old dirty pig 🐖 fulish old ful you’re probably older than Davido and in this your age you wan still dey do online bants dirty pig 🐖 you and Davido who dey validation ? Ful at 40

Oga, shut up ya mouth abeg! When e reach your turn, do transfer. Everything you said here is rubbish and very pointless. No sense whatsoever.

@fcspokesman this most useless win this app why All Fc just day cry about this cash that Davido give out stop crying poverty fanbase 😂😂 and for yii this unfortunate @fcspokesman no go find something your family go chop stupid man

Thousands of people do it online this days even churches do it but you’ve never dragged them for once but because say na davido now you on camera off your brain Dey talk rubb!sh na wa ooo Stop the hate if not, na so your life go take spoil finish

If your about to give me something and you want people to notice that you are giving me something, I won't take it from you 😞 I swear

You way never make am day quote lmao elesin agba lagba 😂😂

You for advice Davido in secret na… why you carry come public space. Agbaya

You clearly don’t understand why he did that. Remember he was trolled when he went to Carter Efe’s studio that he gave audio money to Efe. Now he’s showing haters that we don’t do audio money here. Your point is valid though but he did that to rebut a notion .

Which one ur papa give…foolish old fool…when he did transfer una say na fake..he still carry cash una still complain..what exactly be ur papa pain?…hungry old fool sit down carry camera dey farm for engagement still dey quote wetin he no know

At your age na you still dey do celebrity fan boy. You really failed yourself

Social media ehh, person wey light no dey him house during the day dey advise person wey light dey him house 24/7/365 on how to give 😂

Use your advice and help yourself first

You mumu oo you think say na everybody the follow you the read bible abi you no just get sense..

You be senior man oh but sorry to say this. You no get sense by starting with the Bible and how the f##k is davido’s life your problem old man

Why are U a bastard this old man? Dont U have kids to raise so they go better pass u cos Ur life don jogodo Like at 50 U still dey drag person weyyy guide pass Ur papa papa @fcspokesman

I think you’re just a dǔmb person

What’s wrong with posting assistance? Government no the post help? NGO no the post help? US no the post aid? Does posting negate the fact that the money will pay bills for the woman? Don’t let hate make you look stupid !! Na observation ooh!!

You’re misinterpreting the Bible, Davido give to show example if e reach your turn stay inside room the give nobody send your mama.

Na when @davido win bet money before he Dey gift he no Dey use him own hustle money give person ask cater

Go and seat down joor. Have you help anyone in your life before? See who dey quote bible

This bros 🤣🤣🤣 no let another man matter k*ll you ooo…..

Abeg make he give me that kind money with 50 Cameras I don’t mind o. 😂

Guy na true you talk David loved public validation he no fit help person in secret without camera e get as e be no be everything suppose show for camera

U be monkey oo i swear




