Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
when your junior brother is more built than you 😂😭😭
67,108 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

You pursue my visitor keh? Men go lap your unit o jr

Even make you even get height pass them, them go still won Dey follow you drag😂🤣 Na you go let them know say werey wan le o

You pursue my visitor keh…?? Iku pa junior brother

Mine was anytime I came back from school like this.. I make sure I pined him down and nah my mama go dey beg me to leave am -- I don see say he go tall pass me for future.. Till now nah "yes sir " " yes sir"

The last time my kiddo disrespected me koz he was in ND2 then 🥴 I plaster him face anyhow I no call boys . Second day boys Dey ask me who beat my kiddo make we go burst d person until I told em I was the one that plastered his face with blow .

Wetin I show my younger brother when he start to dey feel like hulk hogan enh 😂 d kind beating wey he chop 😂 dem no Dey tell person, him body tell am sha o 😂😂

That's the wrong time to treat him fuck up I swear. I go do am in a way that will scar him for life—public humiliation

Bro isn't really that short, is he?? 😂

My jnr bro did same.I slapped him only for him to to carry cutlass, as per Jackie Chan fans I manage to get d cutlass away from him...he regretted why he choose the cutlass cos I use am to beat hell out of him. And give him one small cut for back.Till date e dey greet me with sir

😂😂Omo the day my head mistakenly go touch till today he no fit touch like that i go follow my snr bro talk anyhow the mending whey I collect he still store for my memory card 😂

This is not the way to make him respect you .. from when you realise he is 15-16 that’s when you intimidate him and when he is twenty make yourself his role model and when he is 22-25 Make him need you and you won’t have to drag anything with him.. you’ll rather exchange mind .

Chai my lovely kid bro try to challenge me and saw how wicked I could be he never cross me again to we turn 30 above 😂I beat am de full street gather to beg me to leave am by de time my parents wey de protect am go come back I don already upgrade him system OS😂

The day wey my junior brother try dz rubbish with me ehhh 😂😂😂 I close door tell am say he must throw blow with me cuz if not,I deck am ehhh till he cry 😂😂 he think say na by say e tall pass me,na since then e compose oo but I love him die 😂😂😂 just had to show him ni 😂

good content, but no dey sup like that, unless the senior bro useless. ..

One of my uncle is even shorter than this guy. His immediate younger sibling is as huge as the other guy, but he can't go toe to toe with my short uncle if fight reach, and no be say my younger uncle nah one lazy person o. He sef tough for street. It's not by height alone lol.

Situation wey I de now, I go do Wetin de my mind If my mama cry finish she go rest cause when en go de misbehave she go turn blind eye

Me and my jnr bro 1 yr gap.. this is one reason im an anti social extrovert. We fought both physical and psychological i traumatized him till he became an introvert. My punishment was all the niggas i used to replace him betrayed me later. I wish i could change things.

Na because of that yellow cap wey you wear, na why you go call boys for your brother 😹

E get some kind seatings wey you as senior brother go don run for school or area b4 no matter how built your junior brother they e no try shit with you

I would remove his leg 🤣

NO GO LET THEM SEE YOU FINISH OOOH!!📌😆

Omo I no experience any of this for comment section o🤣🤣 only boy three sisters. Must have been fun growing up with a fellow guy doing power tussle 🤣🤣

but the mama no dey there when the boy dey misbehave

Na why i use blow train my brother from small, any small thing, i don use blow finish ham. Now, he’s way taller than i am and he’s built, but them no born hin papa well to disrespect me.

As first born see as I dye happy as Gilmore arrange boys for am 😂😂😂

E dey necessary to train them from small. Shebi my brother dey see. Because that one dey like try him immediate elder😄

You pursue my babe keh? Anything wey dey give am that mind na that day I go commot am

E sweet me..him deserve am 😅

Why you sef go small

Till today I still dey fear my Elder brothers. Wetin I wan follow dem drag abeg. Who senior you senior you. 😂😂😂

I came back from school just to see say my junior bro don tall pass me Na my mama save am from me when I wan mend am when he dey follow me drag.. Since then dem no born am well again.

Na me and my junior bro be this The day wey I finally touch am hin mind come day God help am that day say my grandma been dey around 😂😂😂

If them blow you, you fit enter ground o😂😂😂

I love this video die... my dad, and his elder brother (my uncle) were both disciplinarians.. when a younger one is rude to his elder one, even if it's 2months older.. than you.. you must collect punishment...

But 6 yrs lor far, Juniors brother should show some respect.
Benzer Videolar
When You Want Your Brother But He is Gay For Another Girl 😭
Tatsumaki
12,682 görüntüleme • 15 gün önce
Sensitive content
When yo bitch harder than you 😭😭😭😂😂😂😂😂😂 than gone hide behind her mannn this shit a Tubi movie
DAIMONEY 💵
1,160,503 görüntüleme • 1 yıl önce
