Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

When your relationship gets to this stage, he is definitely going to marry you.

214,842 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Tonybrainy Esq.
Tonybrainy Esq.10 месяцев назад

When your relationship gets to this stage both of you are running mad

Фото профиля AYO💥💫✌🏿
AYO💥💫✌🏿10 месяцев назад

Game wey go still cut

Фото профиля Big Uncle
Big Uncle10 месяцев назад

Sex is the upper form of intimacy and familiarity, people still break up after sex, so there is nothing else in this world that can hold a relationship that is going to break If una like, make una dey shit inside each other’s mouth 🤣🤣

Фото профиля A Guy
A Guy10 месяцев назад

This one na Cult o no be relationship

Фото профиля Kofi Airtime
Kofi Airtime10 месяцев назад

If e reach your turn make your church go buy expensive keyboard 😂

Фото профиля kalu samuel obeya
kalu samuel obeya10 месяцев назад

Foolish

Фото профиля Nolimit Mike
Nolimit Mike10 месяцев назад

Shey make I tell am ?

Фото профиля Enny🪸🤎
Enny🪸🤎10 месяцев назад

Who you wan leave am for before?

Фото профиля Sharpex
Sharpex10 месяцев назад

Una still wan marry

Фото профиля Esegbona Luis
Esegbona Luis10 месяцев назад

Some of this guys are pray boy, they will still not marry you, believe some of them at your own risk

Фото профиля Kingy👑👑👑👑👑👑👑👑👑👑
Kingy👑👑👑👑👑👑👑👑👑👑10 месяцев назад

Sharing of same tooth brush is one thing, but this shit right here.... Eeewwwww... Pigs!

Фото профиля 𝔄𝔡𝔢𝔫𝔬𝔩𝔞 🕊🔥
𝔄𝔡𝔢𝔫𝔬𝔩𝔞 🕊🔥10 месяцев назад

God forbid 🤮 If this is what y’all call LOVE abeg make una carry am comot for my side. Person wash mouth come pour am for my brush I go come carry am brush my teeth??? Una dey craze 😂

Фото профиля 90's kid
90's kid10 месяцев назад

Dey play

Фото профиля 넥시라
넥시라10 месяцев назад

I was eating when I saw this nonsense, make una pity the viewers nah

Фото профиля KNNG🐯
KNNG🐯10 месяцев назад

I puked 70 times just watching this video 🤢

Фото профиля 🏂
🏂10 месяцев назад

The next guy in line is already texting her good morning. And she replied while he bends to rinse his mouth. DEY PLIZZZZY😂💔

Фото профиля Jasper
Jasper10 месяцев назад

This has nothing to do with love, it’s dirty and disgusting

Фото профиля Pkay-ọmọga
Pkay-ọmọga10 месяцев назад

Even the guy had to rinse his mouth 5 times Relationship una 😂

Фото профиля 𝙶𝚕𝚊𝚖𝚣
𝙶𝚕𝚊𝚖𝚣10 месяцев назад

Gbogbo aisedede Ese ni, they are going to hell.

Фото профиля Jimmy Gab
Jimmy Gab10 месяцев назад

Even if una dey exchange shit, na video like this you go dey watch dey cry

Фото профиля Kunmi Àgbà Farmer
Kunmi Àgbà Farmer10 месяцев назад

Yimu .. I don do am before.. ma that same mouth she use bite the hand that fed her before she left

Фото профиля That meme Guy
That meme Guy10 месяцев назад

God if this is what love is, make I dedicate my life to you. Who sabi location where I fee become father

Фото профиля Deyor🌟
Deyor🌟10 месяцев назад

😤

Фото профиля 😎Maya🦍
😎Maya🦍10 месяцев назад

Unna done at mad for this relationship

Фото профиля King Jesse 👑
King Jesse 👑10 месяцев назад

Una no see the number of times him rinse him mouth? E no dey normal to dooooooo😂

Фото профиля XYC ‼️
XYC ‼️10 месяцев назад

All I see is two mad people ‼️

Фото профиля Prosthetist Yaqub Yaqub
Prosthetist Yaqub Yaqub10 месяцев назад

Should we tell them?

Фото профиля zazaofafrica
zazaofafrica10 месяцев назад

All these ones still dey deceive each other for content views

Фото профиля SHOZY
SHOZY10 месяцев назад

I got dey shit and my ex go dey bath at the same time, we do pass all this and we no later marry. Dey play

Фото профиля Mazi Uche🇳🇬
Mazi Uche🇳🇬10 месяцев назад

Quick one Don't use water to wash off the paste in your mouth afterwards. Just leave the minty Floride in the paste in your mouth afterwards. It would feel uncomfortable at first but you will learn it and be better for it.

Фото профиля 🏂
🏂10 месяцев назад

So dem do something else after the guy rinse mouth. Omo, thank God say I no watch am finish sha

Фото профиля Gold💫
Gold💫10 месяцев назад

Ahhh una dey mad? 😡 and I even dey chop like wtf, going to marry you keh this guy is stupid jareeee wth noe be una get relationship problems which day here 🤡🤡

Фото профиля BaMBerry Igniter
BaMBerry Igniter10 месяцев назад

This one na less na, what of boys way dey spread y@nsh chop obough rotten fish, Dem break up abi them no break up?

Фото профиля Rib cracker
Rib cracker10 месяцев назад

Is his content or foolishness?

Похожие видео