Loading video...
Video Failed to Load
When you’re always one step ahead😂
181,485 views • 5 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Una go just dey one place just dey imagine content to create which kain funny thing be this

@thebigdammy The only thing wey dey pain am now na how the Junior boy hold him side chick waist o😂😂😂

Wait o, this one too na content? What a fucked up content

He don put for another person head

Werey still dey jealous how Junior boy hold him side chick for waist

Scope wan finish am. Some men sha

most of you guys are not making heaven 😹😹

God never regrated creating man until woman arrive. infact after God created man, God saw that everything he created was good. it was when woman entered God regrated

This part off me like mad 😂

This Nigerian pidgin accent is not nice. Sound like Liberian or Sierra Leone.

If I be that girl I go know say na lie 😂

I no expect dat last part😂

Her reaction >>>🤣🤣

You just know 😂

Me go know say na lie

Transaction completed 😂

Hk chairman

She nearly ment first 😂

Don’t be fooled because some women will deliberately act dumb as if nothing… “one day is one day!”

Her reaction tho🤣

The Ozuo was still worried about how the housekeeper handled the side chic’s waist! 🤣🤣🤣

😂howwwwww

😭😭😂😂😂😂

@tall_chilizzy Werey still dey vex how dem take dey handle him side chick

‘Na my side chick waist you hold like that?😂

Na content be this 🤣🤣🤣🤣

You are a very wicked HK Chairman

Is she not seeing the money?

@beri_grizou Which kind Facebook content be this🙄

@thebigdammy I don laugh tired😡😡😡😡😡

@AmmeLeun Where he pull the condom from 🥲🤣🤣🤣🤣

This man 😂

The condom part ehhh 🤣🤣🤣

@Degbolarrr

Them plan am well


