正在加载视频...
视频加载失败
Where are those Ebukas. Tag them here.
12,212 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Make I face front Them don leave Emeka face Ebuka Isorite..

We are anything but not stingy,we don't waste

Why are they lying like this?... We're sweet

Anyi nwere ajọ obi but non of una get big bwees.

Emeka is finally free

No body should call my name ooo

😂 The Ebukas are in trouble right now

Yes adim very stingy

Big lies.. We are sweetness In a male form

Wetin I do again oooh

Ebuka kwa!!!

Because Ebuka buru ibu, de no de like to share food with any one I get one for our family.😆😆😂😂

Una no get sense

Ebuka Understand wetin buka

Ofu aka rụta mmanụ?

Nkanka ite eji ago mmuo @theRealEbuks 🤣🤣🤣

No lie 😅😅😅

ChukwuEbuka ogini di bia zakwa afa gi😂😂

Make Ebuka Obi no hear this🤣

I agree 💯 them too stubborn 😂

I don't date ugly girls sha

Wetin Ebuka do una... chia God abeg ooo🤣🤣🤣

Ebuka no dey date ugly girls na

😄😄😄

Why Ebuka ? Why us?

Ogini 😂😂😂

Ebuka come and defend yourself ooooo

Wetin we do una

Fa ncha riejuo nsi onu

Dem say dem dey stingy, the question is who dey give again for this regime... Make nah no go find work do

Justice for Abuka 🙌

Ebuka don finish them

Them wicked. Hahahaha

I will name my son ebuka

all of them like us
