Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

where can i see this type of babe abeg? 😂😂

83,641 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля BiG_Smarth
BiG_Smarth1 месяц назад

You go Dey rich places if u ready to spend hit me up

Фото профиля Sewanu ⚙️
Sewanu ⚙️1 месяц назад

Make she go plan marriage I no go ever cheat on you lol 😂

Фото профиля Dr Fabs (NeuroPhysiotherapist)
Dr Fabs (NeuroPhysiotherapist)1 месяц назад

Who no go like this kain babe Meknah yhear sey hin no cut those bad influence away 😂😂😂

Фото профиля Kay
Kay1 месяц назад

Eat for me😂

Фото профиля femolala🇨🇳🇨🇳🇨🇳
femolala🇨🇳🇨🇳🇨🇳1 месяц назад

Make I jam this kind babe I go block every girls for my phone 😂😂

Фото профиля Fourthsonofzeus™
Fourthsonofzeus™1 месяц назад

"If you call this number again, you go die" 😹😹

Фото профиля Benny
Benny1 месяц назад

I love this skit. 😍 Men aint are so easy to make them loyal..

Фото профиля YANBOR PRESLEY
YANBOR PRESLEY1 месяц назад

Money 💵 dey generate love 😍 oh.. 😂 😂 😂

Фото профиля Nnabugo
Nnabugo1 месяц назад

Nah Gurumaraji in woman form I dey meet

Фото профиля President Eniola Daniel
President Eniola Daniel1 месяц назад

She’s not a Nigerian lady

Фото профиля Unreal X 𒀭
Unreal X 𒀭1 месяц назад

To get this kind girl go hard oh 😭😂

Фото профиля Black Magic
Black Magic1 месяц назад

Man wey no dey normally ever see who go love them come still take care of them, I die here, lmaooooo, if Gentuu fit fall who anybody be, lmaoooo

Фото профиля Soul Winner.
Soul Winner.1 месяц назад

At least them like Stella pass Precious😂, pls was added to her

Фото профиля MindGame
MindGame1 месяц назад

You say you no go love ke men are big baby’s forget

Фото профиля Oluwaseun Ogunlana
Oluwaseun Ogunlana1 месяц назад

Na only for skit oh them no Dey real life ajeh

Фото профиля JONN 6’3🇳🇬🐐
JONN 6’3🇳🇬🐐1 месяц назад

Rich babe but she didn’t come with her own car?

Фото профиля 𝓒𝔂𝓹𝓲𝓻𝓵 𝓓𝓸𝓶𝓷𝓲𝓬
𝓒𝔂𝓹𝓲𝓻𝓵 𝓓𝓸𝓶𝓷𝓲𝓬1 месяц назад

I swear I'm looking for this kind of relationship

Фото профиля Dexter 🏀
Dexter 🏀1 месяц назад

Me Dey enjoy my own lowkey 🤫

Фото профиля Adegboye Abdulkabir Adewale
Adegboye Abdulkabir Adewale1 месяц назад

Na 100 of them dey this world but zero for Nigeria. Niger girl no fee ever do this kind thing

Фото профиля Cama Sthenics 🇳🇬🇬🇧
Cama Sthenics 🇳🇬🇬🇧1 месяц назад

Well my babe never rich but she dey ok for me 🥰

Фото профиля Emma
Emma1 месяц назад

Lol see me smiling like mumu in my friend's house.

Фото профиля Jeremiah Smalls
Jeremiah Smalls1 месяц назад

My guy turn the woman version ASAP

Фото профиля ©️Mr Xperience
©️Mr Xperience1 месяц назад

This is content 😂😂😂😂

Фото профиля KOSOMAN💈
KOSOMAN💈1 месяц назад

This guy and precious 😂😂

Фото профиля D3ra🦍
D3ra🦍1 месяц назад

Nbl

Фото профиля Miami_eyanWiz 🦅❤
Miami_eyanWiz 🦅❤1 месяц назад

Even my papa no go fit say make me and her no marry 😂😂

Фото профиля $
$1 месяц назад

‘My love how was ur day noww’ 😂

Фото профиля Caleb Aziboledia
Caleb Aziboledia1 месяц назад

😂😂😂😂😂 🥶🥶🥶🥶🥶 U no fit block her. Wéréy. How she go take reach us now ?. U greedy guy. Oya ASAP block her make we sef see chance meet her

Фото профиля Mr. Kindness(Nyansafo)⏺️
Mr. Kindness(Nyansafo)⏺️1 месяц назад

If you call this number again you...🤣

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸1 месяц назад

Na so them suppose dey lock men 🙂‍↔️

Фото профиля P.J Ighodalo
P.J Ighodalo1 месяц назад

With much value and influence it’s possible

Фото профиля #Ome...
#Ome...1 месяц назад

"If you call this number aain you go die" 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Cryptodon
Cryptodon1 месяц назад

This kind sh!t is real.

Фото профиля Ezenwammadu Chibuzo jude
Ezenwammadu Chibuzo jude1 месяц назад

Na to find this kind babe o

Фото профиля Emaculux
Emaculux1 месяц назад

Pls come do small thing on my head

Похожие видео