Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Where did she pick them from😭😂😂
34 Yorum

@iam_igumira Who be this one 😂

@iam_igumira 😂😭😭

I no wan laugh loud I dey owe rent and my landlord dey outside

Forgive me for laughing…Nons Miraj is literally treating them like a baby😭😂

The life style cost 😂

This girl has turned this thing to skit 😂😂

She even dey use finger count them.. chai

Very funny 😂 to watch

All these people get audacity o 😭😭😭 Wetin be this na

She say na block head 😩😭😂 And if u look the head na real block head oh..

😭😭😭😭😭

All this people have an association

She say “look at me na” kon spin join. God abeg I no laugh oh😂😂😂

Ah the lifestyle cost o

God know why she creat her like this she for done spoil this world if person be like this Dey demand 5m monthly

28 u never see husband people wey tall never see the kind husband wa u dey fine anyways may God help u

Firstly help find the show organizer , I won gift am something first cos wtf is this nah 😃 😂

Why the host dey count them

I just like this lady she strongly believe in her self and so much confidence

This one pass laughter

Nos Miraj why are you like Ds n which kind people u gather like Ds 🤣🤣🤣🤣

This is white hilarious I wonder where she brought him from

Nons Miraj no well ooo

So those one too Dey pop balloon too

Which Kain wahala be this again?😭😭😭

😂😂😂

She's treating them like puppets. Using phrases like "clap for her" "its ok". A very rubbish show.

Orisirisi ... So na same same all of them be ..... 🤣🤣🤣🤣🤪 5m per month 😔😔😔😎😎😎 Why not 5b per growth

Block head 😂😂

Education is really amazing.

@odushycha

The reaction of the lady behind her 😭😂

Guys I’m convinced! There is no haven cause none of us are going there! Not in this generation!😩😩

She said 500 pre
Benzer Videolar
Sensitive content
This Girl go Kill Me 😂😂😂😂😂where did she get the frame saf 😂
JUBED👽
73,714 görüntüleme • 1 yıl önce
