Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Where did she pick them from๐ญ๐๐
34 Kommentare

@iam_igumira Who be this one ๐

@iam_igumira ๐๐ญ๐ญ

I no wan laugh loud I dey owe rent and my landlord dey outside

Forgive me for laughingโฆNons Miraj is literally treating them like a baby๐ญ๐

The life style cost ๐

This girl has turned this thing to skit ๐๐

She even dey use finger count them.. chai

Very funny ๐ to watch

All these people get audacity o ๐ญ๐ญ๐ญ Wetin be this na

She say na block head ๐ฉ๐ญ๐ And if u look the head na real block head oh..

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

All this people have an association

She say โlook at me naโ kon spin join. God abeg I no laugh oh๐๐๐

Ah the lifestyle cost o

God know why she creat her like this she for done spoil this world if person be like this Dey demand 5m monthly

28 u never see husband people wey tall never see the kind husband wa u dey fine anyways may God help u

Firstly help find the show organizer , I won gift am something first cos wtf is this nah ๐ ๐

Why the host dey count them

I just like this lady she strongly believe in her self and so much confidence

This one pass laughter

Nos Miraj why are you like Ds n which kind people u gather like Ds ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This is white hilarious I wonder where she brought him from

Nons Miraj no well ooo

So those one too Dey pop balloon too

Which Kain wahala be this again?๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐

She's treating them like puppets. Using phrases like "clap for her" "its ok". A very rubbish show.

Orisirisi ... So na same same all of them be ..... ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คช 5m per month ๐๐๐๐๐๐ Why not 5b per growth

Block head ๐๐

Education is really amazing.

@odushycha

The reaction of the lady behind her ๐ญ๐

Guys Iโm convinced! There is no haven cause none of us are going there! Not in this generation!๐ฉ๐ฉ

She said 500 pre
รhnliche Videos
Sensitive content
This Girl go Kill Me ๐๐๐๐๐where did she get the frame saf ๐
JUBED๐ฝ
73,714 Aufrufe โข vor 1 Jahr
