Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Where is this place located?

150,775 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von Miguel
Miguelvor 6 Tagen

Make everybody come back home to con Dey look water Abi to com Dey drink the water ?

Profilbild von Plato's Cousin
Plato's Cousinvor 6 Tagen

This is Taraba State. Lower Manbilla.

Profilbild von THE CONQUEROR 🇳🇬
THE CONQUEROR 🇳🇬vor 6 Tagen

This is not Nigeria

Profilbild von TYPICAL RONU WEY NO DEY HEAR ANYTHING ✌️
TYPICAL RONU WEY NO DEY HEAR ANYTHING ✌️vor 6 Tagen

Fine fine locations dey nigeria but ipobs and bandits say you must not comot

Profilbild von 🃏everybody hates motion🃏
🃏everybody hates motion🃏vor 6 Tagen

Oga nothing good dey happen for the country God go punish you wey dey do that voice over 🤬 abeg I never chop 🤬

Profilbild von Fulfillment Peter
Fulfillment Petervor 6 Tagen

This is beautiful

Profilbild von son of big wiz 🌱
son of big wiz 🌱vor 6 Tagen

Lol you dey wyne me - no be 9ja be this

Profilbild von .
.vor 6 Tagen

@grok what city jn Nigeria is this

Profilbild von 𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩
𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩vor 6 Tagen

Na kaduna be dis.. For mararaba sde

Profilbild von Potiphar 👑
Potiphar 👑vor 6 Tagen

This is not in Nigeria

Profilbild von 𝓝𝓮𝓿𝓮𝓻 𝓛𝓪𝓬𝓴
𝓝𝓮𝓿𝓮𝓻 𝓛𝓪𝓬𝓴vor 6 Tagen

Yeah, it’s actually beautiful and conveniently located in Idi Aba, Olokuta, Abeokuta 🌚🚶😭

Profilbild von Son Of Light 💫
Son Of Light 💫vor 6 Tagen

Who hide am?

Profilbild von Meet Dre 💨
Meet Dre 💨vor 6 Tagen

No be kings landing be dis

Profilbild von Precious ❤️ 🇳🇬
Precious ❤️ 🇳🇬vor 6 Tagen

Delta state 😂😂😂

Profilbild von Majéstiçal 🌠
Majéstiçal 🌠vor 6 Tagen

Uguta

Profilbild von Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orluvor 6 Tagen

Aneg Oga Sharap, this thing na Cross Rivers State

Profilbild von Emperormars7
Emperormars7vor 6 Tagen

For this same Nigeria when we dey so

Profilbild von Chinaza (Nwaanyịnightwear)
Chinaza (Nwaanyịnightwear)vor 6 Tagen

Hidden as how Who hide am?

Profilbild von Ibn Mūsā
Ibn Mūsāvor 6 Tagen

Alagbado, Lagos state.

Profilbild von Don Steve
Don Stevevor 6 Tagen

No be Nigeria