Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Where is this place located?

150,775 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 20

Фото профиля Miguel
Miguel8 дней назад

Make everybody come back home to con Dey look water Abi to com Dey drink the water ?

Фото профиля Plato's Cousin
Plato's Cousin8 дней назад

This is Taraba State. Lower Manbilla.

Фото профиля THE CONQUEROR 🇳🇬
THE CONQUEROR 🇳🇬8 дней назад

This is not Nigeria

Фото профиля TYPICAL RONU WEY NO DEY HEAR ANYTHING ✌️
TYPICAL RONU WEY NO DEY HEAR ANYTHING ✌️8 дней назад

Fine fine locations dey nigeria but ipobs and bandits say you must not comot

Фото профиля 🃏everybody hates motion🃏
🃏everybody hates motion🃏8 дней назад

Oga nothing good dey happen for the country God go punish you wey dey do that voice over 🤬 abeg I never chop 🤬

Фото профиля Fulfillment Peter
Fulfillment Peter8 дней назад

This is beautiful

Фото профиля son of big wiz 🌱
son of big wiz 🌱8 дней назад

Lol you dey wyne me - no be 9ja be this

Фото профиля .
.8 дней назад

@grok what city jn Nigeria is this

Фото профиля 𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩
𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩8 дней назад

Na kaduna be dis.. For mararaba sde

Фото профиля Potiphar 👑
Potiphar 👑8 дней назад

This is not in Nigeria

Фото профиля 𝓝𝓮𝓿𝓮𝓻 𝓛𝓪𝓬𝓴
𝓝𝓮𝓿𝓮𝓻 𝓛𝓪𝓬𝓴8 дней назад

Yeah, it’s actually beautiful and conveniently located in Idi Aba, Olokuta, Abeokuta 🌚🚶😭

Фото профиля Son Of Light 💫
Son Of Light 💫8 дней назад

Who hide am?

Фото профиля Meet Dre 💨
Meet Dre 💨8 дней назад

No be kings landing be dis

Фото профиля Precious ❤️ 🇳🇬
Precious ❤️ 🇳🇬8 дней назад

Delta state 😂😂😂

Фото профиля Majéstiçal 🌠
Majéstiçal 🌠8 дней назад

Uguta

Фото профиля Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orlu8 дней назад

Aneg Oga Sharap, this thing na Cross Rivers State

Фото профиля Emperormars7
Emperormars78 дней назад

For this same Nigeria when we dey so

Фото профиля Chinaza (Nwaanyịnightwear)
Chinaza (Nwaanyịnightwear)8 дней назад

Hidden as how Who hide am?

Фото профиля Ibn Mūsā
Ibn Mūsā8 дней назад

Alagbado, Lagos state.

Фото профиля Don Steve
Don Steve8 дней назад

No be Nigeria

Похожие видео