Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Where is this place located?
150,775 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
20 Yorum

Make everybody come back home to con Dey look water Abi to com Dey drink the water ?

This is Taraba State. Lower Manbilla.

This is not Nigeria

Fine fine locations dey nigeria but ipobs and bandits say you must not comot

Oga nothing good dey happen for the country God go punish you wey dey do that voice over 🤬 abeg I never chop 🤬

This is beautiful

Lol you dey wyne me - no be 9ja be this

@grok what city jn Nigeria is this

Na kaduna be dis.. For mararaba sde

This is not in Nigeria

Yeah, it’s actually beautiful and conveniently located in Idi Aba, Olokuta, Abeokuta 🌚🚶😭

Who hide am?

No be kings landing be dis

Delta state 😂😂😂

Uguta

Aneg Oga Sharap, this thing na Cross Rivers State

For this same Nigeria when we dey so

Hidden as how Who hide am?

Alagbado, Lagos state.

No be Nigeria
