正在加载视频...
视频加载失败
Where these boys dey see money? 😳
40,504 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

Na this kind of video dey make some people think say we wey never get money no dey work hard 😩 but this kind of money is not pure nor genuine

When u dey busy dey sleep we dey busy dey grind.

Hustle

How them they see money no they even bother me How them they lavish am na him they pain me Na so one use this lifestyle nack my babe

Ghost mood

Na you no wan dine with the devil 😂

Make them sha cut soap for us

Every girls dream man

Abeg who get this song ?

Forest trading🤭

CELEB!!! funds lol

Involve meeee Wowwww😂

65k

Na you no wan come for update

Failed parenting… sometimes I wonder the kind of homes these people grew up in and the parents they have… anyways Na poor man behaviour #personal opinion#

From Opay

Money na wetin

Na ur hand we go ask o

Na for first bank Nigeria plc 🏦 😂

NYSC ..

their hustle

You wan follow them make money?

money na water

Money na water

Co ask

Dem fit put you on but you Gigi’s do wetin dem do?

The Mah Mah fit be Plug!! That kind thing😂😫
