Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Where una dey see true love ?
39,110 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

NaomiUfuomavor 2 Jahren
U feel like crying bawo 😂😂😂😭😭women lie too much

NaomiUfuomavor 2 Jahren
I nor wan talk

JAY-RADOvor 2 Jahren
This one don fall Pete Edochie hand.

Bolatitovor 2 Jahren
Whose daddy is this ehn baby? 🥹

ADERINSOLA 🤭vor 2 Jahren
E reach your turn to chop our sugar daddy money you marry him 😂😂😂

Sasha❤️vor 2 Jahren
Ibadan

peaciythrift👗vor 2 Jahren
He’s an Igbo man I know my brother when I see one 😂😂😂😂

Ajibolavor 2 Jahren
I swear this is not love 😂😂😂 Na money 🤑🤑, man wey no go fit knack her well Before he could kneel down self, he needs to bend a bit And I'm sure he can father her, forget about her big shape Most women don't marry for love again, it's about what you can offer

THE YOUNG PREACHER❤️vor 2 Jahren
Sugar daddy movement >>>>>>>>>

The Jagaban of Josvor 2 Jahren
Benue State. That man resemble my uncle
Ähnliche Videos
0:34
Sensitive content
Where una dey find love abeg🥹
𝔸b𝕒𝕫𝕫
113,184 Aufrufe • vor 1 Jahr
