Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Where’s the lie?
40,539 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Soke mumu men think say to de with women 24hrs go make woman love them more

Dem no sabi say see finish go enter

Abeg get out. You go discomfort yourself,leave your house because of woman.stop creating a life around woman.all this stupid advice doesn't matter if you have money. You and your friends are stupid

Yeah, the law of Rarity. What people see a lot they tend to abuse. Immediately Gold as precious as it becomes common, it will lose it's value

Exactly 💯

For house wey I Dey pay rent ?

I swear to God this point is so real Me wey small for marriage self,I don realize that thing since,I travel a lot for work,am a solar engineer I always realized that my babe miss me a lot when am not around,but when am around ehn na so so small small shout and fight Everytime o

He is 💯 right

💯

This is another foolish advice from thoughtless people. It’s obvious this guy doesn’t value family he never mentioned children’s needs in this video. I’ve been working from home with my wife since COVID, and I couldn’t ask for a better wife. I love being around my children and my wife. People like this guy should stay single. Marry your best friend.

No be lie!!!!!!!!!!

Okay

Seriously, it also brings see finish

Exactly 💯

bro.... I be farmerpoultry, catfish & fingerlings breeding...I also lecture anatomy & physiology online.. I ko even get time to comot... any woman wey stress me......na she go go

You don't work from home so you can't relate.. If I need space she will leave...

So I go leave my house wey I dey pay for, go outside go enter problem, omo u guys dey reason anyhow sha 🤦♂️, if she’s tired n leave, unto the next one

I'm not discomforting myself or runaway from my house because of a woman.

Make I run comot for house wey I Dey pay because of one woman wey Dey sit down piss…..Na God go even purnish you join this guy

Right.

lmao, we’re not in 2008 anymore. there’s no manual to this life thing, do you.

Nah true, since yesterday morning I commot home nah so mama dey shout I miss you unti this morning wey I come back 😎

Omo na wen money nor Dey house see finish Dey come nor be any stay house or not stay house. Bro you nor just guide. Mak I comot from my house because of the love of my life?

No matter what you do ( stay @ home or not ) a bad woman is a bad woman. A woman who really loves and respects you and know you work from home won't have any problem. In fact some woman will be very happy to be with you @ home all day long .

Make una shut up jor...!!! Una no get anything reasonable wey una dey use head for, except relationship/woman matter. Advicers plenty too much.. So make i come inconvenience myself dey waka upand down bcos i wan make woman respect. Woman wey no go respect you no go respect you.

As a man just guide

For house when I de pay for..?

💯 Street wisdom!

Some of you view this marriage thing with same length as dating. Imagine someone working fully remote, having to leave their comfort, just to appear scarce. There’s more to life than such marriage bro

I swear no be lie 💯💯

Lightskin niggas de always funny me😂

So him been at home means he is with the wife,😆😆. Everybody is am adviser online

Omo this is 2026 I no fit leave house for woman anything wey she like make she do na flat ℹ get I go enter my other room play video games or stream same outside they fit kidnap you

Them no de tell pesin this one. You go find out the hard way.

I have an office workspace for them located on Lagos Island.

Why I go Dey dodge woman I marry omo if she do too much I send her out bro and move on

I made this mistake now I can’t even unmake it as it has lead to disrespect that made me thrash the relationship

From my own experiences, he is truly right 💯
Похожие видео
Sensitive content
Where’s the lie….
Anticommie
594,644 просмотров • 10 месяцев назад
Sensitive content
Where’s the lie
Washingtons ghost
962,770 просмотров • 1 год назад
