Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Where’s VDM mother ???
154,113 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

As them arrest you, your useless papa or useless mama come talk anything, this boy sef, no be ur fault sha, na country wey bend make u too dy talk

Oga you too talk , when them arrest you , how many times your mama come out to talk , or you no get family?

Kokopee is his closest friend! He’s traumatized! You can’t yab kokopee on any ground! But good question where VDM mama Dey? Why haven’t we heard anything from her since that day

And moreover VDM isn't the type that will want his mum involved, make una dey try use una brain when on camera

Don't be ignorant brother.

You are foooooool Why em mama go come online come talk? Em elder brother and dkokop talk no do you? Abi we see Ur mama the time them arrest you? Don't be a fool man. This is not the first time VDM is been arrested and not once had his mom come online to talk. There's level man

Kokopee wey wan use the matter Dey thread him careeer as an artist

kokopee na small boi he just de talk different things everyday 😂😂😂

The honest truth of that matter is still under the carpet it hasn’t been swept out…. A lot is still questionable

I don’t know why I feel like this people are trying to promote that koko pee’s song.
