正在加载视频...
视频加载失败
Which car be this ?
127,340 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

One in town This car no fit pass you make you no turn neck

Looking for the best Collector Cars available in the U.S.? Look no further — We cover prices, location and availability. Follow us to not miss out on your next big chance!

The kine cars wey dey for Ikoyi Just waka with first aid box o Pressure deyyyyy

This car is not expensive at all, I have like 2 of this in my house

BMWi8

Money for this one never complete another person don carry new one 🤦🏾🤦🏾

Imagine no car near ham. See space 👀😂💔

Sey me wey dey do dry cleaner fit afford this car sah I just wan know first

Omor which kine logo be that? Because no be Tesla

Mumu say na most expensive car in the world 😂

@AskPerplexity which car is in the video
相关视频
Sensitive content
Omoh, which kind content be this? She went to a car wash to wash herself for ₦10,000! 😳
TENIOLA
289,528 次观看 • 1 年前
