Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which country be this ?? See the Dj too😭💔
33,997 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

See DJ wey dey mix for Sahara branch, Ikorodu edition.

E no fit pass Ghana dem too mumu

From dust they came, to dust they shall return

How are they breathing 😮💨

Na Ghana be this nothing una won tell me

Ibadan beere/oje 😎🤣

@grok where is this ?? What’s going on ?

Na ikorodu side

@AKN___7 Na uganda for inside kutumanda👍

Dj dey gba🤣🤣🤣🤣

Ilu awon ozu 😂

Nigeria get hope, aswr

Nah you dey find quilox dustlux done do

This is south Africa

You no fit see. Nigerians for this kind settings

Hmmmm nawa oh, nothing way person no go see for this online... Which one be this one again

Una sure Shey they’re not bandit cause life is careful now

That must be DJ Neptune from Uganda

What's going on here

Omo, Very dusty settings.

Talk about an all white party with a shade of dandruff.

This one na proper dessert party 😹

Na this kind party settings I just need now. Make everybody just dey m@d at once 🤣🤣🤣

The fulanis and houses

Dj chicken show back then 2016

How’s is this healthy ?

I don't even know anymore

Ghana

Sahara desert
Ähnliche Videos
Sensitive content
Which kain human be this? 😭💔
$ilva 💸
629,529 Aufrufe • vor 1 Jahr
