Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which is your favourite?
14,553 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
29 Kommentare

This one for me joor

Wetin this one dey feel like?

The cheap the shoe the more the motivation

I go with the first one

Lol different types of Nike 😂😂😂

If I wear my I swear to God come gym na una know oo

The colour riot 😔

That first one.. u go don know who just cash out come gym😂😂

5th shoe

Na the all star kpa kpa be the real kasongo yeye ye 😂

Non

4 all the way

The white one

I will pick the blue and black

Anyone

OMG, can’t choose! They’re all so iconic! 😍✨ Speaking of icons, you know her as Hannah from Desire Kills & Kate from Maid for Trouble 👉 💖

I go with the first , I go with the second and if they call the price for you now You go run 🏃🏻♂️ 🏃🏻♂️ 🏃🏻♂️

How about the one I made?

Too big for my liking

Na the last one oo. But I no even get one like this

4 is my ting

Cut your coat according to your size. Oya make una come download the Billpoint App. Buy airtime, gift cards, pay for flight tickets and make other bill payments on Billpoint at cheaper rates. Special offers are available.

Una too hype

No be her shoe be this I fit swear😭

Gym boys and girls una de hot ooh

When I take a step you hear gbim 😂😂😂

😂👏

The video is too long. And I didn't laugh once

Una don dey do fashion for gym Oya na

