Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kain style be dis one again 😂😂🤣🤣
44 Yorum

Power off…. Owner ON 😂😂

Sharp 🤣

See tactics 😂

Very creative.. na the voice funny 🤣

Ole oshi.. power off iya e 😂😀😀😀😀😀😭

🤣😂😂

Oga drop that thing there, nothing off 😂

Na tiff 🤣

Power werey wo lo off 🤣

Ole ni Ogbeni yen 🤣

Power off where power bank dey, You go cry!😂

Lol 😂

😭😂 Please follow back my king😔

This is what we call skit … funny asf 😂😂😂

The guy mess up, he suppose use that Chinese voice talk the "low battery" 😂

Something wey I charge full ?? 😂😂😂😂

Power off😂😂

Owner sharp 😂😂😂

Lala lala 😂😂

Lol

See Better stealing tactics wey dis guy wan introduce give all those Lagos thieves o🙆🤣🤣🤣🤣🤣

The reason why God dont take Africa serious 😆

i go off your head 😂😂

Lmao 🤣

Dem catch werrey 🤣

Person wey them suppose wear 500 for face

Lmao 🤣😂

Aswear people wen normal for this country no pass 2🤣🤣🤣🤣🤣

Power off Power on asap nah Lekki way

Thief 😂😂

Osheeee tactician 🤣🤣🤣 Eeyan Ten Hag padi Gunnar Solskjær🙌🙌

Werey ni bobo yen 😁😁😁😁😁

😂😆😂😆😂😆😂😆

Power off ke, make una go off werey 😂

Who do Nigerians this thing? 😆 🤣

Laugh don full my belle

Power off keh something wey I just comot for light 😂😂😂

God abeg 😭😭😭

Power off mk hin sef off follow am😂😭

See format 😂😂

On am back tiff 😂

😂😂😂😂

Na the OFF am join remain 😂😅

Power on😂😹😹😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Which kain money ritual be dis 😂😂😂
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
31,999 görüntüleme • 7 ay önce
