Loading video...
Video Failed to Load
Which kind breakup come be this one again? E get how person suppose dey cross road? 😂
9 Comments

MickyD2 years ago
Make I die for road because of Wetin stranger go talk?😂

LFC LEXICON2 years ago
She break up with you because her friend complained about you

Yeancah of Lagos2 years ago
This content thing go still run some people m@d with different ideas

Fresh Keem2 years ago
Me and my babe don sign an agreement, if she first call me na me go bill am and if I first call here make she bill me

Kingsman2 years ago
Women has no idea of what they want in men. It's funny tbh

FobeCyril2 years ago
Cross road with steeze for Naija make u kpai 🤣

Adesola 𓃵 👑2 years ago
Wo moto go jam you ehn 😂

🗡️TheKindWizard🇳🇬🏴☠️☠️2 years ago
But true true, which kind crossing of road be that🤣🤣🤣🤣🤣

Chip in2 years ago
Don't try this in Nigeria please Be warned 🤌😂
