ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which kind church be this ๐๐๐
469,615 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

๐๐๐So Elijah do doggy with that woman lowkey๐

@cbfw_02 ๐๐

The pastor no well at all, ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ช

As in erh๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Same pastor ...better come and visit the church.. ๐

Make we go this weekend

I de wait for location

D mic sef no gree on, make egbon no continue dey read him tribute๐ ๐ ๐

He is stylishly toasting a widow in the congregation. This is serious

this man no serious na, na the church dem dey drink beer & plam wine after service be dis.

Church dey this country ๐คฃ๐

Fake prophets and fake pastors no longer disguise themselves in Nigeria, they wear โbold labelsโ and โname tagsโ for easy identification.

Una see this one !๐

We have to come together and make sure Kogi State donโt have to produce a Pastor. What is this๐ญ

Tell us more pasta

Lmao

๐๐

My hand no dey this one o

Elijah was kabashing with the woman

The widow was a full grown up man?

Flesh and blood didn't reveal this to him Cana did ๐๐๐

This pastor go don dey eye one widow for that him congregation, na pacifier message him dey give her so make the job for easy ๐๐

This pastor dey always dey speak raw truth๐๐

We need this in our society, to open up our logical thoughts as Africans. With this, you might understand the perception of the tool, religion and how It was used to degrade our logical senses.

Too much wisdom

Na holy spirit reveal this to him.

Definitely na content ,this canโt be real

This isnโt funny at all, where is CAN abi PFN they should act, this kind of entities shouldnโt be allowed on the pulpit

Na this Pastor dey preach about beer. After service dem dey high beer. ๐คฃ

Ah that's my pastor ooo. Pastor wey dey drink beer. Best pastor in the world๐๐๐๐

Straight up Pastors are the real ๐.. Not those pretentious gangs wey invent business centers๐คฃ๐คฃ

Hallelujah with a straight face, members too eey shout amen ๐คฆ๐พโโ๏ธ

Dude is up to something

This pastor wey preach about beer ๐คฃ๐๐คฃ

๐๐๐This one na real end-time church. The pastor is leading his members astray, and they are there saying Amen.

He taking care of himself and the woman at the same time ๐คฃ๐

My own kind of church ๐๐๐

Them need to check that pastor , nah werey him be ๐. See how he turn the Bible upside down
