Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind content be this 😭🤣
34 Yorum

Him dey help her think ?

😂😂😂 I first thought it was her thought, was about questioning why is it in a male's voice?

He Dey help am think 😂

As I hear the voice I don see the ending 😅

I actually thought she was faking being a lady 😂

No be me dey even think this think 😭🤣🤣😭

I talk say no be me dey think this thing "😭😂😂😤

Hahaha 😂 God Abeg oh

Ahswear this boy content dey sweet me ehh I go just dey laugh even before video play

Wetin be this 😂😂😂😭😭😭

👀👀

eyan kayWISE 😂😭😭

He wan brainwash her 😭🤣🤣

Werey dey help her think 😂😂

e wan brainwash e way to opueh and 50k. What a fool. Lol.

A very funny content

Arrest them asap

He Dey think for her 😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Ahdondie 😂

😭😂😂

dope sha

Nawa

Ashawo 😂

Nawa o😂

😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂

😂💔💔💔

😂😂😂😂😂

😂😭😭

😂😂

😭😂😂😂

I sha know 😂😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂

😂😂😂😂😂😂
