Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind dance Brainjotter carry come again 😂😂
11 Yorum

Brain Jotter dey always try dey give us something new and exceptional.. if you look at all his contents you would see that he's exceptional and doesn't copy anyone.. big ups for Brain Jotter.

Are you a human 👨 or a hippo 🦛? ❤️Clumsy Rush on #NintendoSwitch: 💚 Clumsy Rush on #XboxOne: #partygame #indiegame #indiegames #IndieDevHour

If na your babe be the girl wey comot her wig I pity you 😂😂

This guy Dey whine pass some girls self😹😹 Brainjotter wenti be this 😹😹

Where they from dy see this green tshirts😂

Can i be your Shoemaker with this creativity?

I’m more concerned on how he coordinate and direct them 😂😭

Mtchewww I shake my head, how long him wan dey use all this one gain fans heart?

Naija squid game dance 🤣🤣🤣

Na mad people just full here 🤣😂 That girl off me when she comot her wig tf 💔😭😭😭

Brain jotter is going crazy with this his dance, this is awesome, tbh.
