Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind director Verydarkman wan be like this? 😭😭
10 Yorum

Na vdm go kpai dis guy

We all know he didn’t jump from the top, na cut and join dem do. When he’s ready to promote his music, he should let us know when he jumps well

If him no turn DB before this song drop 😂 😂

No kill your friend because of music video. First na fire, na now jumping from uncompleted building. Easy oh.

😂 the guy go jus wound

Honestly from VDM post lately he’s been seen getting involved in so many dangerous acts lately. I guess he’s probably trying to sh**t a movie. That’s how the other time CoCoP was seen getting set ablaze. He should be Precautive tho.

Why is he smiling 🙂

aswr😂...ola make we run one mad skittles for Noah's next week

Very dark devilish man 😂🤣🤣🤣🤣

Dem say "jump," I say, "Why jump when I fit build ladder? Make una dey follow trend, I dey follow purpose."
