ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which kind Gigolo be this one ๐๐๐
22,491 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
37 ๆก่ฏ่ฎบ

Let me see how you are going to make heaven seh

I will๐๐

The ending ๐๐ brother Fatai ๐

Omo, the abuse no too much ๐ ๐ ๐ na man e b oo

I know ๐๐

Just tell him " Go, I don't need you.... The historical abuse is too much ooo.... Arikeeeee, I will report to Dr Yinka Ayefele and EOB ๐๐๐

But you will enjoy him ooo. You miss something ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This jigolo go appear for your dream. Yo go run tire.

You have bad mouth ๐

๐ฏ๐๐

Come order me, i no cost just hungry man size and 2 eggs. Pure water 50

You too go order gigolo from CDCARE

O lor far ooo๐๐๐๐๐

Na why you never get correct man be thisโฆ.enu yi na ni ๐๐๐

This is Dido,not Gigolo....

Arike ๐๐๐๐ the insult enter well, but na you order Gigolo you no ask for full pics ๐๐๐

He deceived me ni

Lol ๐

Baby bush๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐คฃ๐

You sef no well, no difference between you and @adigunalawada

Dem suppose beat this babe one day๐๐๐na senior man you dey follow word like dat๐๐๐๐๐. Constant T bawo๐๐๐๐

Omo Akube no small nah ๐

Bawo lo se ba ara e je ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Congrats on your newly found missing piece ๐

Your mouth too bad๐๐

Your heaven na view once ๐๐๐

Very sure the guy go later cry behind the scenes

Walahi o San Lori. How you dey take get this ebu self. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ibadan people wont make heaven

You dey underrated the shorty. Temu gigolo ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Your mouth no good at all๐คฃ๐คฃ

Arike?? Donโt worry I will report you to Uncle EOB

You are wicked ๐๐๐๐๐๐๐

๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Which kind measurement this tailor dey do ๐๐๐
Number One๐ฅ
93,562 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
