Loading video...
Video Failed to Load
Which kind grace be this 😳🔥
12,058 views • 8 months ago •via X (Twitter)
26 Comments

@Enriched664 this guy dey always match luck...no be hin go make delivery jam boyfriend and babe dey argue same argue?

You remember 😂

@Enriched664 Wonders no dey finish for God’s hand 🤲🏻🤣

@Enriched664 This one na fine boy grace oh. As I be fine boy so make I just go jam this kind ones lason 😂😂🔥

@Enriched664 Tell your madam say I wan buy the land 😂

@Enriched664 Omo na content sha

😂😂

@Enriched664 Abi Wetin we go call am

@Enriched664 Tell mama say how much be the land

@Enriched664 Abeg make two women come fight over me with their Dad abeg 😂😂😂

@Enriched664 When you hear blood money Na him be dis

@Enriched664 tell ham say I wan buy the land 😂

@Enriched664 Omo this make sense

@Enriched664 The comeback mad oh

@Enriched664 Buy the guy, buy the madam join 😂😂

@Enriched664 Abeg where this kind luck dey oo..🤷🏾♂️🤷🏾♂️ Make I go outside biko, something fit happen 🤷🏾♂️🤷🏾♂️

@Enriched664 😂😂😂😂

@Enriched664 This is called baby boy treatment 🥲🥲

@Enriched664 God abeg

@Enriched664 God is good

@Enriched664 Loudy na fool 😹

I wan buy the land abeg 😂😭🙆🏾♂️

@Enriched664 I need this much grace and more 🤣💯❤️

@Enriched664 😂

@Enriched664 @xdownloaderbot please download this video

@Enriched664 🤣😂😂🤣 Herh
