Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Which kind of BBL is this abeg 😂
1,012,907 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

SIR CHUCHO🎖️🇳🇬🇺🇸1 year ago
Na for computer village dem run this BBL…na fufu dey there

K.A.Y.O.D.E1 year ago
lol she no do bbl nah clothe Dey

Chi ❤️1 year ago
Lol.. "I can do it cheaper. Come to my office at Yaba"

Puff Baby1 year ago
This one PPL no be BBL

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 year ago
Omoh this na ojuelegba bbl

♱ ♱1 year ago
She no get friends or family wey dey advice her?

🤙💁1 year ago
Na 9ja doctor do this one BBL

HON.IGBIN HENRY 🇬🇧🇺🇸🇳🇬 (UNIQUE DAD)1 year ago
This ain’t BBL trust me na JBL Dey that back just try on Bluetooth and connect then make sure to increase your Spotify playlists volume

Zima_zima1 year ago
Wetin be this na😡Why she go wear this kind gown for this kind yansh🥹omg I wan cry😩

Sulucious1 year ago
This is real pls not bbl,I sabi this girl from Småll
Related Videos
0:20
Sensitive content
Abeg oo which kind of church is this🤔 No be kwaku Manu be that?
Ebo⚜️
263,094 views • 4 months ago
