Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind prank be this again 😂
330,362 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Olamide1 yıl önce
U go Dey prank Mushin babe wey be say Dem nor send ur papa. 😂

queenlizzie1 yıl önce
The gal no even slap am well. Person way get antidote full body 😂

LOVE OF GOD1 yıl önce
Why she dey pees 😅🤣🤣🤣

Tima kellogs 🇳🇬1 yıl önce
I too too love the girl …nice one as pa naija gal

Mercy data- vendor1 yıl önce
Omo 😂 😂 😂which kind prank be this 😂

KYLE ⭐⭐1 yıl önce
i pray i dont come across these guys, because trust me i will make sure i leave an eternal mark on your body before you leave even if you tell me its a prank, i will injure you

Godfather0011 yıl önce
😂Nice skit

🦅 K-9.hl👽1 yıl önce
Ommo the girl na street o. 😂😂😂😂

Adéleke Adekanbi1 yıl önce
I love the way she prank him hot slaps nice one don’t take nonsense from anybody all in the name of pranks. If you want to prank kindly carry your people for house go do the prank.

CEASAR 🫧🌟👑1 yıl önce
Wahala 😂😂😂
