Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which kind see finish be this🤣
85,415 просмотров • 18 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

how e take know say 50 naira is sky omor this guy don live for port harcourt

Wait na #50 be sky now ? I don learn new thing 😭🤣

Wetin dey your mind no good true true 😂

I reject any negativity from this video in Jesus name 😂

Ranbadout 😂😂😂

“This waka go long oh” 😂 him never see anything

Na “rambadout” I hear instead of roundabout lol

So na 50 naira be sky😂

Poor man pikin😂

This one nor be university student abeg

This country and suffer. After u serve Nigeria finish. You and the bike people go come become collic and business mate. If u no hustle like mad 🤣🤣

Na UNIDEL this boy dey???

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😅

😂😂😂

This one na werey ooo

😂😂😂

1k 6 cups of garri

😂

Omo when last I see #20💀

Round badoubt ke

😄😄😄 the fact that I know where the school is. And the location he is going makes it more funny

He say wetin de him mind good & na true

😂😂😂😂😂😂

Someone's reality btw🥀

See finish

Aswear him no dey enter bike 😅

😂😂

This guy 😂😂😂

This is me anytime you call an outrageous price, I nor geh strength to price 😂💔

😂😂😂😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Yakub don go knack babe way him no love😂💔which kind see finish be this
Beri🌚
46,551 просмотров • 4 месяцев назад
