Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Which kind settings be this?

134,387 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von BangerEmmy
BangerEmmyvor 10 Tagen

Person talk say body odour go just full everywhere una mouth no good at all 😂😂😂

Profilbild von 𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥
𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥vor 10 Tagen

For this settings phone go too loss and odor go full everywhere

Profilbild von Modupe🌺
Modupe🌺vor 10 Tagen

Gen Z influencers 😂

Profilbild von Baby
Babyvor 10 Tagen

Na we dey disturb Lagos right now!!!

Profilbild von 𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪
𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪vor 10 Tagen

Na Pepsi sponsor the settings

Profilbild von Queen Ketty
Queen Kettyvor 10 Tagen

Where settings wey you go see that Enori

Profilbild von Earl🐂🀄️
Earl🐂🀄️vor 10 Tagen

Pepsi bop

Profilbild von AHMED LEFTER.
AHMED LEFTER.vor 10 Tagen

@MagnificentKin6 Old taker wan use new takers farm engagement.

Profilbild von commando
commandovor 10 Tagen

Just go run test after this hangout

Profilbild von Steve
Stevevor 10 Tagen

Na clear eye this squad dey use catch all these cruise😂

Profilbild von FeloHalamadrid
FeloHalamadridvor 10 Tagen

Local sharpizzy level 😂

Profilbild von B I G S A M Z Z Y 🌆
B I G S A M Z Z Y 🌆vor 10 Tagen

@officialEFCC look into this matter quickly

Profilbild von SALMAN👑
SALMAN👑vor 10 Tagen

That song na my mood right now

Profilbild von TOLUWANI✨
TOLUWANI✨vor 10 Tagen

😭😂 X influencers outside the app is a different species entirely. So na this una dey do when una no dey tweet? 💀🤣

Profilbild von Adavize
Adavizevor 10 Tagen

the settings too dope 💯💯

Profilbild von Olasunkanmi_Pom 🇳🇬
Olasunkanmi_Pom 🇳🇬vor 10 Tagen

Make dem dey enjoy

Profilbild von Elevated Banks 🥶🛜⚡️📶
Elevated Banks 🥶🛜⚡️📶vor 10 Tagen

Who are these people

Profilbild von FRANKLIN OG 👑
FRANKLIN OG 👑vor 10 Tagen

You no advise them?!😂 na una footsteps dem Dey follow now

Profilbild von DeeBaby🌹
DeeBaby🌹vor 10 Tagen

@perolee_music 😂😂

Profilbild von JOZI🥶
JOZI🥶vor 10 Tagen

Villagers

Profilbild von BiG_Smarth
BiG_Smarthvor 10 Tagen

U gbadun the setting me that

Profilbild von Abah Adakole Brainbox
Abah Adakole Brainboxvor 10 Tagen

Na old taker's settings aje 🤣🤣🤣

Profilbild von Fearlezz Gram
Fearlezz Gramvor 10 Tagen

Fooling NG 😂😂

Profilbild von NoRoomForDrama
NoRoomForDramavor 10 Tagen

Vibes settings🔥🤍

Profilbild von SOLO
SOLOvor 10 Tagen

Dear @officialEFCC I noticed nigeria naira is been miss used in this video. Pls do the needful

Profilbild von 1805
1805vor 10 Tagen

The stench from this room dey capable of killing 8 healthy adults.

Profilbild von M3NDY
M3NDYvor 10 Tagen

@majimosess Eh place go Dey smell somehow

Profilbild von Olatunde Adeniyi
Olatunde Adeniyivor 10 Tagen

I ask again, what exactly was the essence of this gathering?

Profilbild von MR PAGANI ✨️
MR PAGANI ✨️vor 10 Tagen

Odour settings 😹

Profilbild von child of God
child of Godvor 10 Tagen

Infection setting. That girl for front na the carrier.

Profilbild von S.Y.B🐾
S.Y.B🐾vor 10 Tagen

Sapa settings

Profilbild von Bray Griel GLE-An
Bray Griel GLE-Anvor 10 Tagen

If na women plenty pass men for that house, they for don dey assault the men sexually

Profilbild von S.L.I.M.E 🦉
S.L.I.M.E 🦉vor 10 Tagen

The place go dey gba ehn

Profilbild von •Nosakhare 👑
•Nosakhare 👑vor 10 Tagen

Nunu squad 😂