ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which kind settings be this?
134,387 ๆฌก่ง็ โข 15 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Person talk say body odour go just full everywhere una mouth no good at all ๐๐๐

For this settings phone go too loss and odor go full everywhere

Gen Z influencers ๐

Na we dey disturb Lagos right now!!!

Na Pepsi sponsor the settings

Where settings wey you go see that Enori

Pepsi bop

@MagnificentKin6 Old taker wan use new takers farm engagement.

Just go run test after this hangout

Na clear eye this squad dey use catch all these cruise๐

Local sharpizzy level ๐

@officialEFCC look into this matter quickly

That song na my mood right now

๐ญ๐ X influencers outside the app is a different species entirely. So na this una dey do when una no dey tweet? ๐๐คฃ

the settings too dope ๐ฏ๐ฏ

Make dem dey enjoy

Who are these people

You no advise them?!๐ na una footsteps dem Dey follow now

@perolee_music ๐๐

Villagers

U gbadun the setting me that

Na old taker's settings aje ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Fooling NG ๐๐

Vibes settings๐ฅ๐ค

Dear @officialEFCC I noticed nigeria naira is been miss used in this video. Pls do the needful

The stench from this room dey capable of killing 8 healthy adults.

@majimosess Eh place go Dey smell somehow

I ask again, what exactly was the essence of this gathering?

Odour settings ๐น

Infection setting. That girl for front na the carrier.

Sapa settings

If na women plenty pass men for that house, they for don dey assault the men sexually

The place go dey gba ehn

Nunu squad ๐
