Loading video...
Video Failed to Load
which kind visitor be this 🤣🤦🏽♂️
11 Comments

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
The way you Dey drop skit nowadays, be like u wan buy Benz before Christmas

SEUÑ1 year ago
na you think say i never buy am already

Solar Heavy1 year ago
you might like this

Damilola🌺1 year ago
you no fit buy benz with this kind skit o

Provii 🚀1 year ago
You Dey accept visitors this period?

SEUÑ1 year ago
i think say e no like food

Uncle Chu1 year ago
I don Dey tell you say make you Dey add the joke to am before you post

Khalifa☘️1 year ago
Omo…. No worry Seun keep it up .. Benz don sure for you before year end 😂

Cleverly 💐1 year ago
Make police just arrest this seun

OMA🌹1 year ago
Dem no dey reject food again for this country

RUTH 🇨🇦1 year ago
😂😂😂😂 this one funny o
Related Videos
This gender be so craiicraii🤦🏽♂️🤦🏽♂️ wtf was that drama🤣🤣
Dr. God Abeg ooo
64,071 views • 1 year ago
